Forum » Off-topic » Nigerian managers only!!! | Date | |
---|---|---|
2748 msgs.
Best scorer
|
Make una change topic jare! | 22/10/2012 07:43 |
- Div/Gr | ||
Username
232 msgs.
Substitute
|
ok we do hear but next tyme start wetin u fit finsh | 22/10/2012 07:47 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Lolx, sowwie guyz, na my first tym of getting to dis stage, na d tin cos am | 22/10/2012 07:49 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Abeg, is there babalawo in d building, i wan do money ritual 4 my team o, i wan use am buy 80+ forcast/avrg players, lyk 8 of dem sha... Edited by midd 22-10-2012 08:14 |
22/10/2012 07:53 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: Lolx, sowwie guyz, na my first tym of getting to dis stage, na d tin cos am i knew that already,i just dont want to sha you,because....... |
22/10/2012 08:37 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
3631 msgs.
Best scorer
|
Hahahahhaahahahaah... Babalawo de fail at times ooo | 22/10/2012 08:37 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: midd said: Lolx, sowwie guyz, na my first tym of getting to dis stage, na d tin cos am i knew that already,i just dont want to sha you,because....... |
22/10/2012 09:21 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Wokrit Villas-Boas said: Hahahahhaahahahaah... Babalawo de fail at times ooo Dats y i dey ask if sure babalawo dey ground |
22/10/2012 09:22 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Hav u by chance watchd div1 simulation, omor dere pace fast die, dem go chase u lyk mad. I dont stand a chance neither all of una wey dey sef. Lolx Edited by midd 22-10-2012 09:26 |
22/10/2012 09:26 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
Better players,better speed;-( | 22/10/2012 09:34 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||