Go to page 1 ... 84, 85, 86, 87, 88, 89, 90 ... 100
  Forum » Off-topic » Nigerian managers only!!! Date
2748 msgs.
Best scorer
I dont train GK either, dats y i wan jes release am . If u want him, jes say 23/10/2012 10:40
  - Div/Gr
Username
232 msgs.
Substitute
fonzy shey bcos say u wan sell ur players we don turn ur favourite nigerians. Hehehehe marketin 23/10/2012 10:56
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
Lolx, na so! He tink say dis place na dumping ground..
23/10/2012 11:11
  - Div/Gr
Username
232 msgs.
Substitute
men d league wen i dy hard o 23/10/2012 11:14
  - Div/Gr
Username
2032 msgs.
Best scorer
orchmaan said:
men d league wen i dy hard o

Den wetin u go talk 4 ma own league na?
23/10/2012 11:22
  - Div/Gr
Username
233 msgs.
Substitute
xup chika, how you dey 23/10/2012 11:24
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
Will u both stop dat
una neva reach mid-season, u talk say league hard.

Edited by midd 23-10-2012 11:26
23/10/2012 11:24
  - Div/Gr
Username
232 msgs.
Substitute
u own beta d person wen dy top is beatable my own league guys men dy top no va loose at all 23/10/2012 11:26
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
orchmaan said:
u own beta d person wen dy top is beatable my own league guys men dy top no va loose at all

U can still fight to stay in Div 4 na.., betta luck nexp season
23/10/2012 11:27
  - Div/Gr
Username
2032 msgs.
Best scorer
Demola09 said:
xup chika, how you dey

am gud oooo. How ya team na?
23/10/2012 11:28
  - Div/Gr
     
Go to page 1 ... 84, 85, 86, 87, 88, 89, 90 ... 100
87