Go to page 1 ... 104, 105, 106, 107, 108, 109, 110 ... 503
  Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! Date
3631 msgs.
Best scorer
I no sabi d thing sef... As in hw to buy am 16/11/2012 07:40
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
If u get credit card, u fit try am , jes acces d GB tinz*, dem go c u tru. 16/11/2012 07:44
  - Div/Gr
Username
232 msgs.
Substitute
y u dy giv dis guy hope.just tel am say as a 9ja man e no possible 16/11/2012 08:16
  - Div/Gr
Username
92 msgs.
Rookie
i have a lot of good players for sell both junior and senior but no one wants to buy them in the market. why? 16/11/2012 08:17
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
mcstuny said:
i have a lot of good players for sell both junior and senior but no one wants to buy them in the market. why?

U call dis players gud, a Div7 manager wunt buy dem sef.
Jes kiddin o.!
16/11/2012 08:21
  - Div/Gr
3631 msgs.
Best scorer
orchmaan said:
y u dy giv dis guy hope.just tel am say as a 9ja man e no possible

true ooo not possible.. Cos I dne try am plenty times not ones and no Nigeria for the place to select country sef... If u click buy GB u fone browser language go chnge to wetin I no knw!
16/11/2012 08:21
  - Div/Gr
3631 msgs.
Best scorer
midd said:
mcstuny said:
i have a lot of good players for sell both junior and senior but no one wants to buy them in the market. why? not good players and maybe the price you put to high.

U call dis players gud, a Div7 manager wunt buy dem sef.
Jes kiddin o.!

d guy experience point reach 73k oooo


Edited by Wokrit Villas-Boas 16-11-2012 08:26
16/11/2012 08:25
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
Betta! 16/11/2012 08:30
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
orchmaan said:
y u dy giv dis guy hope.just tel am say as a 9ja man e no possible

Lolx!
16/11/2012 08:31
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
Wokrit Villas-Boas said:
midd said:
mcstuny said:
i have a lot of good players for sell both junior and senior but no one wants to buy them in the market. why? not good players and maybe the price you put to high.

U call dis players gud, a Div7 manager wunt buy dem sef.
Jes kiddin o.!

d guy experience point reach 73k oooo

Na Exp u dey use judge ni, playa no gud u say he get exp.
16/11/2012 10:13
  - Div/Gr
     
Go to page 1 ... 104, 105, 106, 107, 108, 109, 110 ... 503
107