Go to page 1 ... 114, 115, 116, 117, 118, 119, 120 ... 503
  Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! Date
2748 msgs.
Best scorer
elfolksy said:
In my other dialect, he is called 'Nwoke kara nka'

Guy, na hw many dialect u cun get na
18/11/2012 07:15
  - Div/Gr
Username
2186 msgs.
Best scorer
midd said:
elfolksy said:
In my other dialect, he is called 'Nwoke kara nka'

Guy, na hw many dialect u cun get na


I be omo naija nah
18/11/2012 07:29
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
In ur oda oda dialect nkor, wetin dem dey call am 18/11/2012 07:34
  - Div/Gr
3631 msgs.
Best scorer
elfolksy said:
In my other dialect, he is called 'Nwoke kara nka'

in my dialect, he is called "Nde"
18/11/2012 08:21
  - Div/Gr
Username
2484 msgs.
Best scorer
I dont receive message alert from this forum again......anyway guyz u r d best 18/11/2012 11:46
  - Div/Gr
Username
2186 msgs.
Best scorer
midd said:
In ur oda oda dialect nkor, wetin dem dey call am


4 d oda oda dialect na 'dantijo'
18/11/2012 13:14
  - Div/Gr
Username
92 msgs.
Rookie
elfolksy said:
What do you call 'old man' in ur dialect?



In my dialect, it is called 'Indonobo'. Lets here yours.

Obong owo
18/11/2012 13:19
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
elfolksy said:
midd said:
In ur oda oda dialect nkor, wetin dem dey call am

4 d oda oda dialect na 'dantijo'

U get mouth o! U no ear foreign language atall ni ?
18/11/2012 13:43
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
In need of 70+avg CDF. PM tinz* 18/11/2012 13:59
  - Div/Gr
Username
2186 msgs.
Best scorer
midd said:
U get mouth o! U no ear foreign language atall ni ?


Wetin i go use foreign lang do, wen i get ova 250lang 4 ma houz wey i never lern finish.....wink.....
18/11/2012 15:14
  - Div/Gr
     
Go to page 1 ... 114, 115, 116, 117, 118, 119, 120 ... 503
117