| Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! | Date | |
|---|---|---|
|
2748 msgs.
Best scorer
|
Whatamidoinghere said: midd said: No jare!, we cant even pass round 2 cos i hav already fixd a fwendly match for 11th dec. You dey mention round 2? Where you go pass go there jore brezette dey block the road. Lolx, we go try sha |
21/11/2012 09:38 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
92 msgs.
Rookie
|
i still dey beg for golden balls oooo | 21/11/2012 09:54 |
| - Div/Gr | ||
|
2748 msgs.
Best scorer
|
A Nigerian managa cant share u GB, u can ask anoda managa not 4rm Naija to elp u . |
21/11/2012 10:34 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
mcstuny said: i still dey beg for golden balls oooo just keep asking any manager wey dey use am 4 ur league or private league or jst keep asking any bdy u tink say dey use am u fit b lucky any time |
21/11/2012 10:55 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
92 msgs.
Rookie
|
thanks bro | 21/11/2012 13:37 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
92 msgs.
Rookie
|
midd said: A Nigerian managa cant share u GB, u can ask anoda managa not 4rm Naija to elp u . hahahahahahahahahahaha so even u sef no fit share am give me? okay thanks for letting me know that our naija people dey stingy |
21/11/2012 13:39 |
| - Div/Gr | ||
|
2748 msgs.
Best scorer
|
its not stingines, buh inability to purchase. If to say we fit share ni, me ooo!, i no fit giv u |
21/11/2012 14:00 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
midd said: its not stingines, buh inability to purchase. If to say we fit share ni, me ooo!, i no fit giv u be ur brodas keep midd |
21/11/2012 15:03 |
| - Div/Gr | ||
|
2748 msgs.
Best scorer
|
The guy hates my guts, dont knw Y ! | 21/11/2012 15:39 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
Cos it stinks |
21/11/2012 16:31 |
| - Div/Gr | ||