Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! | Date | |
---|---|---|
2748 msgs.
Best scorer
|
elfolksy said: I go buy any of LDF RDF CDF of 14 or 15yr old. With at least 75prog. If una skul fit bring dose kind players. Midd u de train attack, while oye de train midfld, abeg make una hala me if una get dos positn No prob. |
28/10/2012 15:10 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
elfolksy said: How much for this guy? http://en3.strikermanager.com/jugador.php?id_jugador=8938061 Wale the player says he want to grow old at victory arena,but can be sold for an unrejectable ovver |
28/10/2012 15:21 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: elfolksy said: I go buy any of LDF RDF CDF of 14 or 15yr old. With at least 75prog. If una skul fit bring dose kind players. Midd u de train attack, while oye de train midfld, abeg make una hala me if una get dos positn No prob. no p |
28/10/2012 15:22 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
chikaotuu said: Una get nigeria school so? Make we try abeg, cos e be like say Players from our country no dey SM again i can get one if am sure i wont regret of adding another school like am already doing for my idiot silly and mad schools |
28/10/2012 15:25 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
oyewale, na how much u dey pay ur team weekly? | 28/10/2012 15:28 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
Hahahaha,hustling things na.will be 9m after my stadium assesories construction.....what the game dont know is that i can close all my schools in few min,just a moment of > | 28/10/2012 15:49 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
Username
2186 msgs.
Best scorer
|
midd said: oyewale, na how much u dey pay ur team weekly? Thats exactly what am wondering. How much you pay your team weekly mine is so much for my income |
28/10/2012 16:08 |
- Div/Gr | ||
Username
2186 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: midd said: elfolksy said: I go buy any of LDF RDF CDF of 14 or 15yr old. With at least 75prog. If una skul fit bring dose kind players. Midd u de train attack, while oye de train midfld, abeg make una hala me if una get dos positn No prob. no p thanks |
28/10/2012 16:09 |
- Div/Gr | ||
Username
2186 msgs.
Best scorer
|
Chika wetin de xup nah, u b everton of your league? I b de c u for 1st positn, dem deduct your point? |
28/10/2012 16:11 |
- Div/Gr | ||
Username
2186 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: elfolksy said: How much for this guy? http://en3.strikermanager.com/jugador.php?id_jugador=8938061 Wale the player says he want to grow old at victory arena,but can be sold for an unrejectable ovver Abeg make you free that player jor. Name the price. |
28/10/2012 16:13 |
- Div/Gr | ||