Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! | Date | |
---|---|---|
Username
2032 msgs.
Best scorer
|
Na only for Nigeria you fit win Aeroplane by loading #200 MTN Recharge Card. Very soon Etisalat go say recharge #200 andwin a big ship. Then Airtel go com follow sey, recharge#100 an win benin republic. Glo, go jus kuku say... Recharge 500 and win Nigeria bcos there colour na Green Na only fo Naija people dey horn for traffic light make e quick change from Red to Green. Na only for Nigeria you go see fish inside"MEATPIE" Na only for nigeria we dey count money after we withdraw am from ATM because weno even trust ATM machines. Na only for Nigeria PHCN dey sey: Win a brand new GENERATOR if you pay your light bill promptly. Na only for Nigeria Pharmacy dey sell Coke, Recharge Card, Chin chin, Puff puff, Ogogoro and beer. Wetin you no see for Naija, you no fit see am for anywhere. Edited by chikaotuu 01-12-2012 03:59 |
01/12/2012 03:59 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
chikaotuu said: Na only for Nigeria you fit win Aeroplane by loading #200 MTN Recharge Card. Very soon Etisalat go say recharge #200 andwin a big ship. Then Airtel go com follow sey, recharge#100 an win benin republic. Glo, go jus kuku say... Recharge 500 and win Nigeria bcos there colour na Green Na only fo Naija people dey horn for traffic light make e quick change from Red to Green. Na only for Nigeria you go see fish inside"MEATPIE" Na only for nigeria we dey count money after we withdraw am from ATM because weno even trust ATM machines. Na only for Nigeria PHCN dey sey: Win a brand new GENERATOR if you pay your light bill promptly. Na only for Nigeria Pharmacy dey sell Coke, Recharge Card, Chin chin, Puff puff, Ogogoro and beer. Wetin you no see for Naija, you no fit see am for anywhere. Edited by chikaotuu 01-12-2012 03:59 hahahahahahaha,stange but true |
01/12/2012 04:09 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
3631 msgs.
Best scorer
|
Thats why we Different and the best!!! | 01/12/2012 05:34 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
chikaotuu said: Na only for Nigeria you fit win Aeroplane by loading #200 MTN Recharge Card. Very soon Etisalat go say recharge #200 andwin a big ship. Then Airtel go com follow sey, recharge#100 an win benin republic. Glo, go jus kuku say... Recharge 500 and win Nigeria bcos there colour na Green Na only fo Naija people dey horn for traffic light make e quick change from Red to Green. Na only for Nigeria you go see fish inside"MEATPIE" Na only for nigeria we dey count money after we withdraw am from ATM because weno even trust ATM machines. Na only for Nigeria PHCN dey sey: Win a brand new GENERATOR if you pay your light bill promptly. Na only for Nigeria Pharmacy dey sell Coke, Recharge Card, Chin chin, Puff puff, Ogogoro and beer. Wetin you no see for Naija, you no fit see am for anywhere. Lolx! Badt guy |
01/12/2012 06:16 |
- Div/Gr | ||
Username
232 msgs.
Substitute
|
hw we take b d best | 01/12/2012 09:55 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Letter to Mr Bill Gates 4rm Mr.Akpos Oghevenewedeome TO:Bill Gates Microsoft From: Akpos Oghevenewedeome Subject: Problems with my new computer. Dear Mr Bill Gates, we have bought a computer 4 our home and we have found some problems, which i want to bring to ur notice. 1. There is a button 'start' but there is no 'stop' button. We request u 2 check dis. 2. One doubt is whether any 'rescooter' is available in system? I find only 'recycle but i own a scooter at my home. 3. There is 'find' button but it is not working. My wife lost the door key and we've tried alot to trace the key with this 'find' button, but was unable to trace. Pls rectify dis problem 4. My child learnt 'MICROSOFT WORD' now he wants to learn 'MICROSOFT SENTENCE', so when wil u provide dat? 5. There's MICROSOFT OFFICE, wat abt MICROSOFT HOME since i use d pc at home. 6. I bought computer, cpu, mouse & keyboard, but there is only one icon which shows ' My Computer',when wil u provide d remaining items? Last one Mr. Bill Gates P.S 'Sir, how is it dat ur name is Gates but u r selling WINDOWS? Regards, Akpos Oghevenewedeome! |
01/12/2012 11:13 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: Letter to Mr Bill Gates 4rm Mr.Akpos Oghevenewedeome TO:Bill Gates Microsoft From: Akpos Oghevenewedeome Subject: Problems with my new computer. Dear Mr Bill Gates, we have bought a computer 4 our home and we have found some problems, which i want to bring to ur notice. 1. There is a button 'start' but there is no 'stop' button. We request u 2 check dis. 2. One doubt is whether any 'rescooter' is available in system? I find only 'recycle but i own a scooter at my home. 3. There is 'find' button but it is not working. My wife lost the door key and we've tried alot to trace the key with this 'find' button, but was unable to trace. Pls rectify dis problem 4. My child learnt 'MICROSOFT WORD' now he wants to learn 'MICROSOFT SENTENCE', so when wil u provide dat? 5. There's MICROSOFT OFFICE, wat abt MICROSOFT HOME since i use d pc at home. 6. I bought computer, cpu, mouse & keyboard, but there is only one icon which shows ' My Computer',when wil u provide d remaining items? Last one Mr. Bill Gates P.S 'Sir, how is it dat ur name is Gates but u r selling WINDOWS? Regards, Akpos Oghevenewedeome! u be akpos sef? |
01/12/2012 11:17 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
No o, na u na! | 01/12/2012 11:23 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: No o, na u na! am just asking for who akpos is,not directing it to you...olodo |
01/12/2012 12:02 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
Username
2032 msgs.
Best scorer
|
01/12/2012 12:09 | |
- Div/Gr | ||