Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! | Date | |
---|---|---|
2748 msgs.
Best scorer
|
ziccodinho said: midd said: My Naija pple, am swimin insyd confirm debt. Make una elp me buy my RDF oo! He dey auction. How much??? http://en3.strikermanager.com/jugador.php?id_jugador=1016546 |
04/12/2012 20:43 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
ziccodinho said: midd said: Na human being wicked pas 4 dis world http://en3.strikermanager.com/partido.php?id=9866890&accion=simul&vis=noFlash chaaai !!! I don ja comot b dat o 'world cup tinz*' That's what i call brutality Yes o, my broda |
04/12/2012 20:44 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
ziccodinho said: midd said: Oyewale said: ziccodinho said: midd said: ziccodinho said: midd said: http://en3.strikermanager.com/liga_privada.php?id_liga=41282 Zicco, i cant shout Hahaha! Praya answered, buh not fully Lol, even if you fast, the crown is mine If i'll hav to go bak to Div4, i dont mind, dat 25mil na my own Hahahaha you mean,you want to relegate because of 25m 1.I go get d record of being champ in my 1st attempt in Striker Kings. 2.to show Zicco dat i dey determined 3.d money na confirm incentive o! Ans: 1. I got that record last season 2. Why don't you beat Brooklyn yourself? 3. I make more than that in JUST TWO home games ...JK Lolx! |
04/12/2012 20:45 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
chikaotuu said: But all da same. Thank u midd for representing us atleast. Is just da hazard of da game, either u lose or win, but eventually, a winner must emerge. I cant stop crying hahahahaha! |
04/12/2012 20:48 |
- Div/Gr | ||
Username
2704 msgs.
Best scorer
|
midd said: ziccodinho said: midd said: My Naija pple, am swimin insyd confirm debt. Make una elp me buy my RDF oo! He dey auction. How much??? http://en3.strikermanager.com/jugador.php?id_jugador=1016546 Yeah i saw him how much you wanna sell for me? |
04/12/2012 20:50 |
- Div/Gr | ||
Username
2704 msgs.
Best scorer
|
midd said: chikaotuu said: But all da same. Thank u midd for representing us atleast. Is just da hazard of da game, either u lose or win, but eventually, a winner must emerge. I cant stop crying hahahahaha! Shit happens, get over it |
04/12/2012 20:52 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Make i no lie u, dem jes fine me 75mil nao nao, am in serious Red. D guy i wan sell neva reach d debt wey dey ground. | 04/12/2012 20:53 |
- Div/Gr | ||
Username
2704 msgs.
Best scorer
|
midd said: Make i no lie u, dem jes fine me 75mil nao nao, am in serious Red. D guy i wan sell neva reach d debt wey dey ground. Ouch! |
04/12/2012 20:59 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: Make i no lie u, dem jes fine me 75mil nao nao, am in serious Red. D guy i wan sell neva reach d debt wey dey ground. fined! Why? |
04/12/2012 21:03 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
deal i made ni jare, sumtym bak | 04/12/2012 21:05 |
- Div/Gr | ||