| Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! | Date | |
|---|---|---|
| 2748 msgs. Best scorer | Next tym, u sef go ask where space dey   . Abeg go baf, dis place don dey smell.   | 06/12/2012 17:06 | 
| - Div/Gr | ||
| Username 21587 msgs. Golden Ball | midd said: Next tym, u sef go ask where space dey   . Abeg go baf, dis place don dey smell.       | 06/12/2012 17:11 | 
| - Div/Gr | ||
| 2748 msgs. Best scorer | Oyewale said: midd said: Next tym, u sef go ask where space dey   . Abeg go baf, dis place don dey smell.      Smelli smelli   | 06/12/2012 17:12 | 
| - Div/Gr | ||
| Username 21587 msgs. Golden Ball | midd said: Oyewale said: midd said: Next tym, u sef go ask where space dey   . Abeg go baf, dis place don dey smell.      Smelli smelli  hehehehehehehehe,parkwell jor  rubbish | 06/12/2012 17:18 | 
| - Div/Gr | ||
| 2748 msgs. Best scorer | No space    | 06/12/2012 17:27 | 
| - Div/Gr | ||
| Username 21587 msgs. Golden Ball | midd said: No space   hahahahaha..............bush nko | 06/12/2012 18:21 | 
| - Div/Gr | ||
| 2748 msgs. Best scorer | Oyewale said: midd said: No space   hahahahaha..............bush nko Dem dey clear n burn bush, stil no space   | 06/12/2012 18:23 | 
| - Div/Gr | ||
| Username 21587 msgs. Golden Ball | midd said: Oyewale said: midd said: No space   hahahahaha..............bush nko Dem dey clear n burn bush, stil no space  no need to clear na,just enter   | 06/12/2012 18:27 | 
| - Div/Gr | ||
| 2748 msgs. Best scorer | Na u go lead d way na ! | 06/12/2012 18:28 | 
| - Div/Gr | ||
| Username 21587 msgs. Golden Ball | midd said: Na u go lead d way na ! me low key o......you are OYO   | 06/12/2012 18:31 | 
| - Div/Gr | ||