Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! | Date | |
---|---|---|
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
elfolksy said: Oyewale said: elfolksy said: Oyewale said: midd said: Please do! i will....dont worry..... D mouthfull hehehe.......u de call person mouthfull? Wetin dem go cal u? ITK MOUTHFULL, abi? midd is better at it,than me..... buh you no de gree at al at al, midd de gree somtims. u go argue til thy kingdom com, chai. midd always cause am na |
17/12/2012 16:54 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
wetin i do oooo????? | 17/12/2012 16:55 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: wetin i do oooo????? always bragging untop ntn,olodo you can go easily on others buh not me |
17/12/2012 16:58 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: midd said: wetin i do oooo????? always bragging untop ntn,olodo you can go easily on others buh not me packwell jare.. yyou too dey make mouth |
17/12/2012 17:00 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: Oyewale said: midd said: wetin i do oooo????? always bragging untop ntn,olodo you can go easily on others buh not me packwell jare.. yyou too dey make mouth hahahahahahaha,midd d mouthful... |
17/12/2012 17:01 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: midd said: Oyewale said: midd said: wetin i do oooo????? always bragging untop ntn,olodo you can go easily on others buh not me packwell jare.. yyou too dey make mouth hahahahahahaha,midd d mouthful... oyewale the big mouth |
17/12/2012 17:03 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
There you go again,u wan make i finish u | 17/12/2012 17:14 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: There you go again,u wan make i finish u dem don talk am b4, you no dey giv up easily |
17/12/2012 17:15 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: Oyewale said: There you go again,u wan make i finish u dem don talk am b4, you no dey giv up easily hahahahahahahaha.........give up.....nah,not until you stop your braggy proudy thins |
17/12/2012 17:19 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: midd said: Oyewale said: There you go again,u wan make i finish u dem don talk am b4, you no dey giv up easily hahahahahahahaha.........give up.....nah,not until you stop your braggy proudy thins kk, i quit cos it will end up badly for you oooooo |
17/12/2012 17:21 |
- Div/Gr | ||