Go to page 1 ... 259, 260, 261, 262, 263, 264, 265 ... 503
  Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! Date
Username
2186 msgs.
Best scorer
Have any1 heard of d word IGNOR?
I often apply that in things i do!
18/12/2012 16:23
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
dat is if him no use 0 effort compiled with da basic formation. anyway, elfosky, abeg take it easy on me today ooo

After everytin, na penalty una kuku end up

Edited by midd 18-12-2012 16:26
18/12/2012 16:25
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer

You wan kill the guy with offsyd trapz!! Kilodeh !!
18/12/2012 16:28
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
Wu rememba FREAK FC!! ?? 18/12/2012 16:29
  - Div/Gr
Username
2186 msgs.
Best scorer
midd said:
After everytin, na penalty una kuku end up

Edited by midd 18-12-2012 16:26


Naso i c am oh
18/12/2012 16:29
  - Div/Gr
Username
2186 msgs.
Best scorer
midd said:

You wan kill the guy with offsyd trapz!! Kilodeh !!


Gaskiya, me ma sef no undstnd.
18/12/2012 16:30
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
elfolksy said:
midd said:
After everytin, na penalty una kuku end up

Naso i c am oh

Badt guy!!, comot the offsyd tinz and he go ground you lyk pepper
18/12/2012 16:31
  - Div/Gr
Username
2704 msgs.
Best scorer
midd said:
Wu rememba FREAK FC!! ??


I do, what happen???
18/12/2012 16:38
  - Div/Gr
Username
2186 msgs.
Best scorer
midd said:
elfolksy said:
midd said:
After everytin, na penalty una kuku end up

Naso i c am oh

Badt guy!!, comot the offsyd tinz and he go ground you lyk pepper


I no put anything like offside oh, my players just have high foresight.
18/12/2012 16:39
  - Div/Gr
Username
2186 msgs.
Best scorer
This is the return leg of the encounter
http://en3.strikermanager.com/partido.php?id=9819932
thur 20-12-2012
18/12/2012 16:42
  - Div/Gr
     
Go to page 1 ... 259, 260, 261, 262, 263, 264, 265 ... 503
262