| Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! | Date | |
|---|---|---|
| Username 2186 msgs. Best scorer | Oyewale said: elfolksy said: Oyewale said: midd said: Oyewale said: midd said: Oyewale, abi u go join Striker King V.5 nxt season,. We ar recruiting  worthy Opponents, dats if u ar truly worthy and man enuf   hahahahahaha,i know much about that league than you do...i have a pl,sorry Una poor n stingy 4 una league sef, am sure say na 1mil una dey use regista. Outta all d money una dey get. 6m....  you cant afford that,i think   RFM PL: http://en3.strikermanager.com/liga_privada.php?id_liga=40470 Does it look like 6m per Manager PL? Wale y u b lienus? U de jonz Midd bah? hahahaha,am talking about the one for the new season...  squirrel   u don count egg wey neva hatch? Buh na d curent season una bn de yarn abt nah. Mayb sef dat striker king go be 10m Midd, if space i go join that PL since me and you no get IP issue. | 19/12/2012 03:05 | 
| - Div/Gr | ||
| Username 2186 msgs. Best scorer | Oyewale said: elfolksy said: U don c where cork de bark? Am sure Akpors wil nt 4gt his name hahahahahahahahaha....cork     you mean...infact..........u be akpor..... Chai u b autentic akpors. Since cork no fit bak, dats hw akpors can nt 4gt his name, im no go even alw anoda bear am. | 19/12/2012 03:08 | 
| - Div/Gr | ||
| Username 2704 msgs. Best scorer | elfolksy said: Oyewale said: elfolksy said: Oyewale said: midd said: Oyewale said: midd said: Oyewale, abi u go join Striker King V.5 nxt season,. We ar recruiting  worthy Opponents, dats if u ar truly worthy and man enuf   hahahahahaha,i know much about that league than you do...i have a pl,sorry Una poor n stingy 4 una league sef, am sure say na 1mil una dey use regista. Outta all d money una dey get. 6m....  you cant afford that,i think   RFM PL: http://en3.strikermanager.com/liga_privada.php?id_liga=40470 Does it look like 6m per Manager PL? Wale y u b lienus? U de jonz Midd bah? hahahaha,am talking about the one for the new season...  squirrel   u don count egg wey neva hatch? Buh na d curent season una bn de yarn abt nah. Mayb sef dat striker king go be 10m Midd, if space i go join that PL since me and you no get IP issue. You sure say you want to join?   | 19/12/2012 07:27 | 
| - Div/Gr | ||
| 2748 msgs. Best scorer | elfolksy said: U don c where cork de bark? Am sure Akpors wil nt 4gt his name      cork abi cock ?????? | 19/12/2012 07:52 | 
| - Div/Gr | ||
| 2748 msgs. Best scorer | Elf, shey you go join truly ni??? Recruiting tinz* Oº°˚˚° | 19/12/2012 07:55 | 
| - Div/Gr | ||
| Username 2186 msgs. Best scorer | midd said: Elf, shey you go join truly ni??? Recruiting tinz* Oº°˚˚° Yeah mahn, i wana dine with the kings. | 19/12/2012 08:59 | 
| - Div/Gr | ||
| Username 2186 msgs. Best scorer | midd said: elfolksy said: U don c where cork de bark? Am sure Akpors wil nt 4gt his name      cork abi cock ?????? Na wich 1 b d corect speling sef? Anyway no blam me na bak of class i de stay 4 class, i com face d bak join ma. | 19/12/2012 09:02 | 
| - Div/Gr | ||
| Username 2032 msgs. Best scorer | elfolksy said: midd said: elfolksy said: U don c where cork de bark? Am sure Akpors wil nt 4gt his name      cork abi cock ?????? Na wich 1 b d corect speling sef? Anyway no blam me na bak of class i de stay 4 class, i com face d bak join ma. Bak of class abi na nite school u go? | 19/12/2012 09:19 | 
| - Div/Gr | ||
| 2748 msgs. Best scorer | chikaotuu said: elfolksy said: midd said: elfolksy said: U don c where cork de bark? Am sure Akpors wil nt 4gt his name      cork abi cock ?????? Na wich 1 b d corect speling sef? Anyway no blam me na bak of class i de stay 4 class, i com face d bak join ma. Bak of class abi na nite school u go? Hahahahahahahahahahaha!!!!!! | 19/12/2012 09:40 | 
| - Div/Gr | ||
| 2748 msgs. Best scorer | elfolksy said: midd said: Elf, shey you go join truly ni??? Recruiting tinz* Oº°˚˚° Yeah mahn, i wana dine with the kings. High 5     | 19/12/2012 09:45 | 
| - Div/Gr | ||