| Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! | Date | |
|---|---|---|
|
2748 msgs.
Best scorer
|
Whch 1 b mmt again ? | 23/12/2012 16:38 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
midd said: Oyewale said: midd said: Y i go Flatta you! You b Boss na! Hahahahaha!! If na still small gods, it goood, GOD supersids bros no they wyn us na u be bus now |
23/12/2012 16:44 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: Whch 1 b mmt again ? hahahaha, i think,you saw the meaning now....baba o..,double twallee |
23/12/2012 16:44 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
Una no dey go church? | 23/12/2012 16:46 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
Juhulius said: Una no dey go church? hahahahahaha....if ur hand pass head,dt 1 na halleluyah....d one wey no pass head na twallee 1 hand>half twallee,both hand>double twallee |
23/12/2012 16:52 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: Juhulius said: Una no dey go church? hahahahahaha....if ur hand pass head,dt 1 na halleluyah....d one wey no pass head na twallee 1 hand>half twallee,both hand>double twallee wa gbayi baba mi ur enemy no go follow u enter 2013 |
23/12/2012 16:54 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
2186 msgs.
Best scorer
|
midd said: Am +25mil rich..! I cant shout..! Striker Kings v4.0 here i come As i don join now, nothing for you oh.....am d next champ........winks........ |
23/12/2012 17:06 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
Juhulius said: Oyewale said: Juhulius said: Una no dey go church? hahahahahaha....if ur hand pass head,dt 1 na halleluyah....d one wey no pass head na twallee 1 hand>half twallee,both hand>double twallee wa gbayi baba mi ur enemy no go follow u enter 2013 hahahahahahaha,na so |
23/12/2012 17:09 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
elfolksy said: midd said: Am +25mil rich..! I cant shout..! Striker Kings v4.0 here i come As i don join now, nothing for you oh.....am d next champ........winks........ u sha lyk to dey always make mouth |
23/12/2012 17:11 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
elfolksy said: midd said: Am +25mil rich..! I cant shout..! Striker Kings v4.0 here i come As i don join now, nothing for you oh.....am d next champ........winks........ hahahahahaha........midd!!?? |
23/12/2012 17:11 |
| - Div/Gr | ||