Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! | Date | |
---|---|---|
Username
2032 msgs.
Best scorer
|
Me too. I had to beg da @ before he reduced ma ban to 24hrs and i equally lost ma 1st match.... Sowi dude, it wasnt intentional | 29/12/2012 12:56 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
midd said: Chika, abeg no share dat kind link again Oº°˚˚°, i got retained for rubbish tin. Made ♏ε lose my match lolx usef becareful of posting in any thread |
29/12/2012 12:56 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
Whc kin link be dat sef | 29/12/2012 12:57 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
What happened guys | 29/12/2012 13:00 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Juhulius said: Whc kin link be dat sef No mind am, the post na 2month old, he cun dey share the link for here. If you want, i fit share you the link make you go post there |
29/12/2012 13:00 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: Juhulius said: Whc kin link be dat sef No mind am, the post na 2month old, he cun dey share the link for here. If you want, i fit share you the link make you go post there share it please |
29/12/2012 13:02 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
Username
2032 msgs.
Best scorer
|
http://en.strikermanager.com/foros/hilo.php?id=256944 hmmmmm | 29/12/2012 13:04 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
midd said: Juhulius said: Whc kin link be dat sef No mind am, the post na 2month old, he cun dey share the link for here. If you want, i fit share you the link make you go post there sey the link whr all of una dey boast of the most xperince nigga manager? |
29/12/2012 13:04 |
- Div/Gr | ||
Username
2032 msgs.
Best scorer
|
midd said: Juhulius said: Whc kin link be dat sef No mind am, the post na 2month old, he cun dey share the link for here. If you want, i fit share you the link make you go post there u even go there, go dey shout |
29/12/2012 13:04 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
chikaotuu said: http://en.strikermanager.com/foros/hilo.php?id=256944 hmmmmm lolx but mesef drop my post for the thread now |
29/12/2012 13:05 |
- Div/Gr | ||