| Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! | Date | |
|---|---|---|
| Username 2484 msgs. Best scorer | midd said: Juhulius said: Oyewale said: Juhulius said: Oyewale said: Juhulius said: Oyewale said: Hey......rubbish talk from bird's mouth  dat one na for chika ba? hahahahahahahahahaha    youuuu hahahahahahahahahahahha me ke? na so dem dey repent.......even i dont know what you are talking about,please,whats OK and OB the engineer  u wan use brain 4 me ba? Kk put O infornt of the two word and let us c wat e go give us  Shey bi na in front. OOK and OOB. Olodo b oye, juhu, and chika  midd ogbadun sey na insyd mouth u dey put ur OK......so y u go con spell am OOK nd OOB abege ooooooooo | 31/12/2012 21:04 | 
| - Div/Gr | ||
| 2748 msgs. Best scorer | Joke tinz* The moment afta tellin Armed robber you dont hav a fone, den ur fone rings "Ebami kiigbe ole, ole, ole, ole o", RIP bro | 31/12/2012 21:05 | 
| - Div/Gr | ||
| Username 9897 msgs. Golden Ball | Juhulius said: Whatamidoinghere said: Hey you guys you never go go church ni? Today be last day ooooooooooooh.  na church i dey but na 11pm we go start service Ni na church you dey browse 4? You don make addicted toooo much.   | 31/12/2012 21:05 | 
| - Div/Gr | ||
| Username 2032 msgs. Best scorer | Midd thank ya God dat we re abt crossing over. If nt eeh? | 31/12/2012 21:08 | 
| - Div/Gr | ||
| Username 2484 msgs. Best scorer | midd said: Joke tinz* The moment afta tellin Armed robber you dont hav a fone, den ur fone rings "Ebami kiigbe ole, ole, ole, ole o", RIP bro baba me na die be dat den go beat u eeh devil sef go pity you     | 31/12/2012 21:09 | 
| - Div/Gr | ||
| 2748 msgs. Best scorer | chikaotuu said: Midd thank ya God dat we re abt crossing over. If nt eeh? Wetin 4 happen | 31/12/2012 21:09 | 
| - Div/Gr | ||
| Username 2484 msgs. Best scorer | midd said: Joke tinz* The moment afta tellin Armed robber you dont hav a fone, den ur fone rings "Ebami kiigbe ole, ole, ole, ole o", RIP bro baba me na die be dat den go beat u eeh devil sef go pity you     | 31/12/2012 21:10 | 
| - Div/Gr | ||
| 2748 msgs. Best scorer | Juhulius said: midd said: Joke tinz* The moment afta tellin Armed robber you dont hav a fone, den ur fone rings "Ebami kiigbe ole, ole, ole, ole o", RIP bro baba me na die be dat den go beat u eeh devil sef go pity you    Lolx | 31/12/2012 21:11 | 
| - Div/Gr | ||
| Username 2484 msgs. Best scorer | Whatamidoinghere said: Juhulius said: Whatamidoinghere said: Hey you guys you never go go church ni? Today be last day ooooooooooooh.  na church i dey but na 11pm we go start service Ni na church you dey browse 4? You don make addicted toooo much.  baba me no b my fault abi wetin man go do     | 31/12/2012 21:11 | 
| - Div/Gr | ||
| Username 2032 msgs. Best scorer | midd said: chikaotuu said: Midd thank ya God dat we re abt crossing over. If nt eeh? Wetin 4 happen Cross over tin on ma mind. Get behind me! | 31/12/2012 21:11 | 
| - Div/Gr | ||