| Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! | Date | |
|---|---|---|
|
2748 msgs.
Best scorer
|
Lolz, make una gimme playa dem neva sign o | 02/01/2013 00:24 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
9897 msgs.
Golden Ball
|
I dey go sleep now i get 1 no need for two. |
02/01/2013 00:28 |
| - Div/Gr | ||
|
2748 msgs.
Best scorer
|
http://en.strikermanager.com/jugador.php?id_jugador=9511588 tank God for persistance |
02/01/2013 00:30 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
2186 msgs.
Best scorer
|
Whatamidoinghere said: I don get my own ooooh. So u beat me to that guy, hmm. Congratz! |
02/01/2013 00:30 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
eewo....this 1 na snail o....check hin speed |
02/01/2013 00:33 |
| - Div/Gr | ||
|
2748 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: eewo....this 1 na snail o....check hin speed Haaaahahahahaha! Na u sabi ooo |
02/01/2013 00:34 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: Oyewale said: eewo....this 1 na snail o....check hin speed Haaaahahahahaha! Na u sabi ooo |
02/01/2013 00:40 |
| - Div/Gr | ||
|
2748 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: midd said: Oyewale said: eewo....this 1 na snail o....check hin speed Haaaahahahahaha! Na u sabi ooo Betta dan nuffin na. Lemme train am finish. Na even not up to 1mil i buy d guy na. Guy, i try |
02/01/2013 00:42 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: Oyewale said: midd said: Oyewale said: eewo....this 1 na snail o....check hin speed Haaaahahahahaha! Na u sabi ooo Betta dan nuffin na. Lemme train am finish. Na even not up to 1mil i buy d guy na. Guy, i try i see.....you tried..... |
02/01/2013 00:44 |
| - Div/Gr | ||
|
2748 msgs.
Best scorer
|
I cant cum and kill my sef |
02/01/2013 00:46 |
| - Div/Gr | ||