| Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! | Date | |
|---|---|---|
|
2748 msgs.
Best scorer
|
Lolx, elf n Oye, una no serious o hahahahahahaha! |
07/01/2013 05:01 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: Lolx, elf n Oye, una no serious o hahahahahahaha! |
07/01/2013 05:02 |
| - Div/Gr | ||
|
2748 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: midd said: Lolx, elf n Oye, una no serious o hahahahahahaha! Guess d PL not meant 4 me dis season |
07/01/2013 05:05 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: Oyewale said: midd said: Lolx, elf n Oye, una no serious o hahahahahahaha! Guess d PL not meant 4 me dis season |
07/01/2013 05:16 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
2186 msgs.
Best scorer
|
midd said: Oyewale said: midd said: Lolx, elf n Oye, una no serious o hahahahahahaha! Guess d PL not meant 4 me dis season Na ur birth right before? U no say as win am last season em go put u eye |
07/01/2013 07:52 |
| - Div/Gr | ||
|
2748 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: midd said: Oyewale said: midd said: Lolx, elf n Oye, una no serious o hahahahahahaha! Guess d PL not meant 4 me dis season Seriously!! Pple don dey vex for the PL Oº°˚˚°, abeg invite ♏ε to RFM next season Oº°˚˚° |
07/01/2013 09:06 |
| - Div/Gr | ||
|
2748 msgs.
Best scorer
|
elfolksy said: midd said: Oyewale said: midd said: Lolx, elf n Oye, una no serious o hahahahahahaha! Guess d PL not meant 4 me dis season Na ur birth right before? U no say as win am last season em go put u eye Walahi, na tru Oº°˚˚°, i don tire. |
07/01/2013 09:27 |
| - Div/Gr | ||
|
2748 msgs.
Best scorer
|
Abeg Oº°˚˚°, if una get fwend wey dey train IM, i wan buy Oº°˚˚°. +70avrg, wit good Forcast |
07/01/2013 09:54 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: Oyewale said: midd said: Oyewale said: midd said: Lolx, elf n Oye, una no serious o hahahahahahaha! Guess d PL not meant 4 me dis season Seriously!! Pple don dey vex for the PL Oº°˚˚°, abeg invite ♏ε to RFM next season Oº°˚˚° hahahahahahahaha |
07/01/2013 10:01 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
2032 msgs.
Best scorer
|
I just got da chance of watching ma matches today. Hmmmm | 07/01/2013 14:19 |
| - Div/Gr | ||