Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! | Date | |
---|---|---|
2748 msgs.
Best scorer
|
Make una 4get all dis long tinz* jare and answer me, wu dey train midfiedas abeg. | 13/01/2013 08:15 |
- Div/Gr | ||
Username
9897 msgs.
Golden Ball
|
midd said: Make una 4get all dis long tinz* jare and answer me, wu dey train midfiedas abeg. Lol nobody, na defence i train 4 juniors whr i dey train speed in CF 4 senior. |
13/01/2013 08:19 |
- Div/Gr | ||
Username
2032 msgs.
Best scorer
|
midd said: Make una 4get all dis long tinz* jare and answer me, wu dey train midfiedas abeg. Nobody yet |
13/01/2013 08:20 |
- Div/Gr | ||
Username
2186 msgs.
Best scorer
|
midd said: Make una 4get all dis long tinz* jare and answer me, wu dey train midfiedas abeg. upon say u de div3 u de find sombdy we go stil train u, eh midd? <jokin> me de train deff sha, nt midd! |
13/01/2013 08:20 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
i wan load d person a midfielda make he elp me train |
13/01/2013 08:21 |
- Div/Gr | ||
Username
2032 msgs.
Best scorer
|
80prog goalie for sale. Pm me wif ya offer | 13/01/2013 08:22 |
- Div/Gr | ||
Username
2032 msgs.
Best scorer
|
midd said: i wan load d person a midfielda make he elp me train Load abi? |
13/01/2013 08:23 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
elfolksy said: midd said: Make una 4get all dis long tinz* jare and answer me, wu dey train midfiedas abeg. upon say u de div3 u de find sombdy we go stil train u, eh midd? <jokin> me de train deff sha, nt midd! All dose i get, get too many to train. I want sum1 wu can guarantee my playa gud motivation |
13/01/2013 08:23 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
chikaotuu said: midd said: i wan load d person a midfielda make he elp me train Load abi? Yes na, lyk addin to d person load na |
13/01/2013 08:24 |
- Div/Gr | ||
Username
2032 msgs.
Best scorer
|
Ok | 13/01/2013 08:25 |
- Div/Gr | ||