| Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only 2 | Date | |
|---|---|---|
| 2748 msgs. Best scorer | Juhulius said: midd said: Make una check dis guy out http://en.strikermanager.com/equipo.php?id=84624 a Div5 team wit a large expenses. I wonda where he got d money sef ! na d players go dey collect all his moni Check his Transactions, d guy get money oo ! | 15/02/2013 22:05 | 
| - Div/Gr | ||
| Username 2484 msgs. Best scorer | midd said: Juhulius said: midd said: Make una check dis guy out http://en.strikermanager.com/equipo.php?id=84624 a Div5 team wit a large expenses. I wonda where he got d money sef ! na d players go dey collect all his moni Check his Transactions, d guy get money oo ! so wetin we they tlk :......hahahahahahah | 15/02/2013 22:08 | 
| - Div/Gr | ||
| Username 9897 msgs. Golden Ball | midd said: Make una check dis guy out http://en.strikermanager.com/equipo.php?id=84624 a Div5 team wit a large expenses. I wonda where he got d money sef ! That guy dey depend on loans. Hin don pay GB to recieve big amount of money to keep his team going. Check the promoter page he is always in top 3 every week. So more GBs | 15/02/2013 22:12 | 
| - Div/Gr | ||
| 2748 msgs. Best scorer | D guy gets lyk 3mil a match, nd his weekly expenses is 42mil. Chaaaiii! | 15/02/2013 22:12 | 
| - Div/Gr | ||
| Username 2186 msgs. Best scorer | midd said: Make una check dis guy out http://en.strikermanager.com/equipo.php?id=84624 a Div5 team wit a large expenses. I wonda where he got d money sef ! my brain is telling me that the guy was fine and point deduced from his team. He has been a while in the game. | 15/02/2013 22:13 | 
| - Div/Gr | ||
| 2748 msgs. Best scorer | Maybe! | 15/02/2013 22:15 | 
| - Div/Gr | ||
| Username 9897 msgs. Golden Ball | midd said: D guy gets lyk 3mil a match, nd his weekly expenses is 42mil. Chaaaiii! You don calculate that one finish? How you manage know say na 42m u don ask am?   | 15/02/2013 22:23 | 
| - Div/Gr | ||
| 2748 msgs. Best scorer | Check his achievements   | 15/02/2013 22:24 | 
| - Div/Gr | ||
| Username 9897 msgs. Golden Ball | Haba the guy don send me say hin wan b my frnd. He don dey read what we dey write here? | 15/02/2013 22:32 | 
| - Div/Gr | ||
| 2748 msgs. Best scorer | Lols! Hw sure u tink he dey read am. D guy na spanish | 15/02/2013 22:36 | 
| - Div/Gr | ||