Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only 2 | Date | |
---|---|---|
Username
9897 msgs.
Golden Ball
|
Why here make quite? AFCON tinz? | 19/01/2013 21:05 |
- Div/Gr | ||
Username
2032 msgs.
Best scorer
|
Whatamidoinghere said: Why here make quite? AFCON tinz? Guy chat english if u cant chat pigin.... Dis ya pigin go one day drive all of us wey dey here oo |
19/01/2013 21:53 |
- Div/Gr | ||
Username
2186 msgs.
Best scorer
|
Whatamidoinghere said: Why here make quite? AFCON tinz? here make quite why? Tinz AFCON? |
19/01/2013 22:22 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
elfolksy said: Whatamidoinghere said: Why here make quite? AFCON tinz? here make quite why? Tinz AFCON? hahahahahahahahaahahhaahahhaah u go kill person |
19/01/2013 22:28 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
AFCON dey too dull jawe...me no enjoy am at all....infact african football is no where to be found.on world's standard...damn | 20/01/2013 07:00 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
Username
3091 msgs.
Best scorer
|
Na bcause naija neva play | 20/01/2013 07:57 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
D Boss said: Na bcause naija neva play lets wait nd c.....but what can you say about african football compared to outside world |
20/01/2013 08:02 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
Username
3091 msgs.
Best scorer
|
Na fidal team of most clubs | 20/01/2013 08:05 |
- Div/Gr | ||
Username
3091 msgs.
Best scorer
|
If u b christain and no go church ba u go lose ur today and tomoro games | 20/01/2013 08:07 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
D Boss said: Na fidal team of most clubs is this what you can say |
20/01/2013 08:08 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||