| Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only 2 | Date | |
|---|---|---|
|
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: Dont think so ! why? |
20/01/2013 17:26 |
| - Div/Gr | ||
|
2748 msgs.
Best scorer
|
Am sure u had too many ethernol already at sun city arena. |
20/01/2013 17:31 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: Am sure u had too many ethernol already at sun city arena. nah....only RUM |
20/01/2013 18:00 |
| - Div/Gr | ||
|
2748 msgs.
Best scorer
|
No wonda, u ar more dan high |
20/01/2013 18:02 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: No wonda, u ar more dan high hahahaha,u ar invited,wif ya wyf |
20/01/2013 18:04 |
| - Div/Gr | ||
|
2748 msgs.
Best scorer
|
No need, we are OK at Medal Arena |
20/01/2013 18:08 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: No need, we are OK at Medal Arena d enjoyment wey dey dis place pass dat 1 jawe........ |
20/01/2013 18:22 |
| - Div/Gr | ||
|
2748 msgs.
Best scorer
|
Gboju djooor! Wetin dey ur Stadium, wey no dey mine ? | 20/01/2013 18:26 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: Gboju djooor! Wetin dey ur Stadium, wey no dey mine ? what,u no c... http://en.strikermanager.com/estadio.php?id_equipo=674 u wan compare.....na rain&sun go kill ya supporters....amen |
20/01/2013 18:35 |
| - Div/Gr | ||
|
2748 msgs.
Best scorer
|
Lol!, me no get tym for stadium dis season o! I wan sign confirm Defendas, nid all d money i can get |
20/01/2013 18:40 |
| - Div/Gr | ||