Go to page 1 ... 7, 8, 9, 10, 11, 12, 13 ... 226
  Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only 2 Date
Username
9897 msgs.
Golden Ball
Lol midd don dey scare me 4 there. 15/01/2013 13:22
  - Div/Gr
Username
21587 msgs.
Golden Ball
Whatamidoinghere said:
Lol midd don dey scare me 4 there.

haahaa,u no get any incantation ni...
15/01/2013 13:24
  🦊3773™ - Div2/Gr1
2748 msgs.
Best scorer
Oyewale said:
midd said:
Oyewale said:
midd said:
Wu will elp train or buy my 76prog LIM and 73prog RIM

not even +80,too bad for ya teams....sell them...me gan am even +80

U beta packwel, u wey b say na quack playas dey ur sch

no harm man....not schl,u talk sey,u wan train them,na wetin me mean be dat o....

If i train dem, i wuld sell if dem get to a gud avrg. Abi na evry manager fit buy 99prog playa ni
15/01/2013 13:25
  - Div/Gr
Username
21587 msgs.
Golden Ball
Mmmm,we met again,my next SC opponent...another Nigerian Derby....defeated him in our last two meetings....we played in the same div 4 group last season.... http://en.strikermanager.com/equipo.php?id=14526 15/01/2013 13:26
  🦊3773™ - Div2/Gr1
2748 msgs.
Best scorer
Whatamidoinghere said:
Lol midd don dey scare me 4 there.

No mind all dis yeye pple, wey call demselves managas dem no sabi simple instruction
15/01/2013 13:26
  - Div/Gr
Username
21587 msgs.
Golden Ball
midd said:
Oyewale said:
midd said:
Oyewale said:
midd said:
Wu will elp train or buy my 76prog LIM and 73prog RIM

not even +80,too bad for ya teams....sell them...me gan am even +80

U beta packwel, u wey b say na quack playas dey ur sch

no harm man....not schl,u talk sey,u wan train them,na wetin me mean be dat o....

If i train dem, i wuld sell if dem get to a gud avrg. Abi na evry manager fit buy 99prog playa ni

ok...me sef no get 99prog,ma highest is 94prog
15/01/2013 13:28
  🦊3773™ - Div2/Gr1
2748 msgs.
Best scorer
From whch sch ? 15/01/2013 13:29
  - Div/Gr
Username
9897 msgs.
Golden Ball
midd said:
From whch sch ?

Ghana
15/01/2013 13:30
  - Div/Gr
Username
21587 msgs.
Golden Ball
midd said:
Whatamidoinghere said:
Lol midd don dey scare me 4 there.

No mind all dis yeye pple, wey call demselves managas dem no sabi simple instruction

hahahahahaha.......
15/01/2013 13:30
  🦊3773™ - Div2/Gr1
Username
21587 msgs.
Golden Ball
midd said:
From whch sch ?

oouch...i bought him,ma highest from schl is 85prog RM....sold to whatami
15/01/2013 13:32
  🦊3773™ - Div2/Gr1
     
Go to page 1 ... 7, 8, 9, 10, 11, 12, 13 ... 226
10