Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only 2 | Date | |
---|---|---|
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
Me trying to run 4 my life,as i hear sey BH guys,wan kum bomb ma stadium Edited by Oyewale 30-01-2013 01:16 |
30/01/2013 01:14 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
Username
2032 msgs.
Best scorer
|
Lolzzzzzz.... U suppose upgrade am with bomb proof na | 30/01/2013 01:17 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
chikaotuu said: Lolzzzzzz.... U suppose upgrade am with bomb proof na me try o...buh dem say d bomb dey atomic....... |
30/01/2013 01:18 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
Hahahahaha...guyz come and swim wit me in water Edited by Juhulius 30-01-2013 01:23 |
30/01/2013 01:18 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
What....? Dat kind swimming mean many tinz o...buh i reserve ma comment sha....jes take am easy...... | 30/01/2013 01:22 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: chikaotuu said: Lolzzzzzz.... U suppose upgrade am with bomb proof na me try o...buh dem say d bomb dey atomic....... use atomic bomb proof now |
30/01/2013 01:22 |
- Div/Gr | ||
Username
2032 msgs.
Best scorer
|
Juhulius said: Hahahahaha...guyz come and swim wit me in blood Julius make we run.... |
30/01/2013 01:22 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
chikaotuu said: Juhulius said: Hahahahaha...guyz come and swim wit me in blood Julius make we run.... no run come join me |
30/01/2013 01:24 |
- Div/Gr | ||
Username
2032 msgs.
Best scorer
|
I cast, i bound, i deliver, i et al... Holy ghost, blood of jesus.... | 30/01/2013 01:26 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
You cant understand anyway...me thank God,the operation is not succesful.....one of dem talk sey,d bomb den carry no be 4 my stadium,buh dat of juhuli....so........probably the blood you are swimming in is not enough yet | 30/01/2013 01:29 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||