Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only 3 | Date | |
---|---|---|
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
Jurgen Kloppy said: Juhulius said: Jurgen Kloppy said: See wetin Brother Rebsiot write... http://en.strikermanager.com/foros/hilo.php?id=367198 So wetin do d post "Strippers" ....na Ashewo man Hahahahahaha wetin corncern u .....sef na ashewooooo |
19/11/2013 00:16 |
- Div/Gr | ||
4213 msgs.
Best scorer
|
Juhulius said: Jurgen Kloppy said: Juhulius said: Jurgen Kloppy said: See wetin Brother Rebsiot write... http://en.strikermanager.com/foros/hilo.php?id=367198 So wetin do d post "Strippers" ....na Ashewo man Hahahahahaha wetin corncern u .....sef na ashewooooo na me Go Chyke,im daughter .... |
19/11/2013 00:17 |
- Div/Gr | ||
4213 msgs.
Best scorer
|
Derekk...don dey drool ohh... Lori Phone e | 19/11/2013 00:18 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
Jurgen Kloppy said: Derekk...don dey drool ohh... Lori Phone e Slipin tinzzz oooo |
19/11/2013 00:20 |
- Div/Gr | ||
4213 msgs.
Best scorer
|
Juhulius said: Jurgen Kloppy said: Derekk...don dey drool ohh... Lori Phone e Slipin tinzzz oooo Night... Lemme turn off my green-light.... Its time to watch div.1 matches and make new adv. Formations GUD NIGHT. |
19/11/2013 00:23 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
Jurgen Kloppy said: Juhulius said: Jurgen Kloppy said: Juhulius said: Jurgen Kloppy said: Oyewale said: Juhulius said: Ali Agharabi said: yeah... He just disappeared. Why? I mean midd. Dnt even kno why.........he reopend wit ddim if am correct actually,one @ asked him A and he answered Z...abusively...so you go soon enter prison oh.... Oyewale Nm. Messages: 9828 Golden Ball Unto wetin Spamming.... 9828...wetin Spammmmin.......u think say na beans im no easy buh if na me, i for don dey prison. prison or whatever....all i know is that i dont spam...its simple...just be very active on forums for 7 season...and lets see what the no of ya post will be! |
19/11/2013 00:23 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: Jurgen Kloppy said: Juhulius said: Jurgen Kloppy said: Juhulius said: Jurgen Kloppy said: Oyewale said: Juhulius said: Ali Agharabi said: yeah... He just disappeared. Why? I mean midd. Dnt even kno why.........he reopend wit ddim if am correct actually,one @ asked him A and he answered Z...abusively...so you go soon enter prison oh.... Oyewale Nm. Messages: 9828 Golden Ball Unto wetin Spamming.... 9828...wetin Spammmmin.......u think say na beans im no easy buh if na me, i for don dey prison. prison or whatever....all i know is that i dont spam...its simple...just be very active on forums for 7 season...and lets see what the no of ya post will be! Na sooooooopo +1 |
19/11/2013 00:25 |
- Div/Gr | ||
4213 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: Jurgen Kloppy said: Juhulius said: Jurgen Kloppy said: Juhulius said: Jurgen Kloppy said: Oyewale said: Juhulius said: Ali Agharabi said: yeah... He just disappeared. Why? I mean midd. Dnt even kno why.........he reopend wit ddim if am correct actually,one @ asked him A and he answered Z...abusively...so you go soon enter prison oh.... Oyewale Nm. Messages: 9828 Golden Ball Unto wetin Spamming.... 9828...wetin Spammmmin.......u think say na beans im no easy buh if na me, i for don dey prison. prison or whatever....all i know is that i dont spam...its simple...just be very active on forums for 7 season...and lets see what the no of ya post will be! na wa oh.. I no diss you na.. I jst talk ,because them don ask you before...... For Forum.,. (i never fit Dig) |
19/11/2013 00:25 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
Am not sleeping again jaweh....lets go till 1am | 19/11/2013 00:26 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
4213 msgs.
Best scorer
|
oye...is Tempramental... | 19/11/2013 00:26 |
- Div/Gr | ||