Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only 3 | Date | |
---|---|---|
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: Alistar said: is there any nigerian in div2 ? yeah,ziccodinho,mfind i think juhulius |
14/08/2013 07:44 |
- Div/Gr | ||
Username
270 msgs.
First-team player
|
ok, fc ubuntu was a nigerian bt i dnt think he is one incharge of team nw...He was d first nigerian to play strikercup finals.. | 14/08/2013 07:45 |
VICTORIA - Div3/Gr16 | ||
4213 msgs.
Best scorer
|
Alistar said: ok, fc ubuntu was a nigerian bt i dnt think he is one incharge of team nw...He was d first nigerian to play strikercup finals.. are you kidding Me?????? FC Ubuntu??? |
14/08/2013 09:53 |
- Div/Gr | ||
Username
9897 msgs.
Golden Ball
|
Alistar said: whatamidoinghere u are a real broda,u did wat sum of my broda wouldnt hav done,u really help me in div5.kudos to u bro... Welcome home man. |
14/08/2013 12:34 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
E get dis particular restaurant wey i dey chop for wuse. E get one oyibo wey dey always come chop there too. Anytime dis oyibo chop finish him go shout "heey!", so i wonder wetin dey make am shout. I decide to chop wetin d oyibo dey always chop so maybe me self go shout too. When i reach d restaurant last week friday i order wetin di man dey chop dem tell me say na chicken and red wine, so i chop am. I surprise say i no shout i even collect 2 xtra plate but i still no shout. Na then i just vex ask 4 my bill. The waiter tell me say one plate of chicken and red wine na #45,000 then d xtra plate na another #90,000 na then i come shout heyyyyyyy! Heyyyyyyy!! Heyyyyyy!!! Heiiiiiiiii... Till i reach house i still dey shout........gud afternun | 14/08/2013 12:47 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
Heyyyyy,heyyyy,heyyy....sorry o o o. | 14/08/2013 12:49 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
Username
1212 msgs.
International
|
Green is our colour | 14/08/2013 14:36 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
rexmilan said: Green is our colour Gbam!!!!!!!! |
14/08/2013 14:41 |
- Div/Gr | ||
Username
1212 msgs.
International
|
Green blood flows thru my veins that's y my strikes are directed towards greener pastures. | 14/08/2013 14:51 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
rexmilan said: Green blood flows thru my veins that's y my strikes are directed towards greener pastures. Gbam!!!!! |
14/08/2013 14:55 |
- Div/Gr | ||