Go to page 1 ... 437, 438, 439, 440, 441, 442, 443 ... 462
  Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only 3 Date
4213 msgs.
Best scorer
rexmilan said:
Omo c badoos dem 4 tactics @ Jurgen and Oyewale

me ke??
I still dey concede one Goal This my last opponent no suppose touch my Goal post..
07/12/2013 11:58
  - Div/Gr
Username
1212 msgs.
International
When new SM manager go fit use him GB, shey na till him gain 8000 exp points. 07/12/2013 11:59
  - Div/Gr
4213 msgs.
Best scorer
rexmilan said:
When new SM manager go fit use him GB, shey na till him gain 8000 exp points.

Useless usage below 8k exp...
But Wise above 8k
07/12/2013 12:00
  - Div/Gr
Username
21587 msgs.
Golden Ball
No problem jurgen......thats football for you...barca just defeated a third tier team cartagena...4:1,then even scored first.

So,the best team plays better,probably score more goals than the opponent,thats soccer.
07/12/2013 12:02
  🦊3773™ - Div2/Gr1
Username
1212 msgs.
International
Jurgen Kloppy said:
rexmilan said:
Omo c badoos dem 4 tactics @ Jurgen and Oyewale

me ke??
I still dey concede one Goal This my last opponent no suppose touch my Goal post..


oya con compare am 2 pple lik us wey dey concede more than that. U go c say ina be boss
07/12/2013 12:02
  - Div/Gr
Username
1212 msgs.
International
Jurgen Kloppy said:
rexmilan said:
When new SM manager go fit use him GB, shey na till him gain 8000 exp points.

Useless usage below 8k exp...
But Wise above 8k


k tanks
07/12/2013 12:04
  - Div/Gr
4213 msgs.
Best scorer
Oyewale said:
No problem jurgen......thats football for you...barca just defeated a third tier team cartagena...4:1,then even scored first.

So,the best team plays better,probably score more goals than the opponent,thats soccer.

lol thanks.. Oh...
07/12/2013 12:13
  - Div/Gr
4213 msgs.
Best scorer
rexmilan said:
Jurgen Kloppy said:
rexmilan said:
Omo c badoos dem 4 tactics @ Jurgen and Oyewale

me ke??
I still dey concede one Goal This my last opponent no suppose touch my Goal post..


oya con compare am 2 pple lik us wey dey concede more than that. U go c say ina be boss

no Ohh.... Na just Learning i dey learn
07/12/2013 12:15
  - Div/Gr
Username
1760 msgs.
International
Happy to be amidst my Nigerian folks 07/12/2013 12:56
  - Div/Gr
Username
1760 msgs.
International
Oga jurgen! Pls tch me how to do beta advanced tactics 07/12/2013 13:01
  - Div/Gr
     
Go to page 1 ... 437, 438, 439, 440, 441, 442, 443 ... 462
440