Go to page 1 ... 59, 60, 61, 62, 63, 64, 65 ... 476
  Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only 4 Date
Username
21587 msgs.
Golden Ball
Lolz! 22/01/2014 09:37
  🦊3773™ - Div2/Gr1
Username
3439 msgs.
Best scorer
Wetin be Dada Jaja? 22/01/2014 09:40
  PSG - Div3/Gr10
4213 msgs.
Best scorer
Ali Agharabi said:
Wetin be Dada Jaja?

Dada-ric Rich man
22/01/2014 09:53
  - Div/Gr
Username
2484 msgs.
Best scorer
Jurgen Kloppy said:
League50 said:
Pls i dnt wnt to relegate oo

Then join the church where i worship...
We have prophet Ali Agharabi (Dada Jaja).
Pastor Oyewale(Jonzing Papa) and Juhuluiz(financial Imam in the Church) *first ever*

Joolabass (prayer warrior)
Baddest boss and D Boss (Choir band with voice of frogs..)

Me (Member without bible or offering)

lolxxxx...........jurgen!!!!!!!!!
22/01/2014 09:56
  - Div/Gr
Username
3439 msgs.
Best scorer
Jurgen Kloppy said:
Ali Agharabi said:
Wetin be Dada Jaja?

Dada-ric Rich man

Mtchewww! Baba, I dey pray for that o!

Debt dey nah; my Brazil and Argentina schools just dey runz me. Dem think say I no know the difference between 69 prog and 98 prog.

My players wan dey Forbes list.

Fans dey complain say rain dey beat them for my arena.

Wetin I go do? And I no fit fire my 99% Guardiola, even though hin dey chop my money.
22/01/2014 10:38

hahahahahahahahhahaha.......omo see gobeeeeeeeee
22/01/2014 11:06
  - Div/Gr
4213 msgs.
Best scorer
OLX special Word!!!!!!!
Sell IT (Sell them all and Re-build).
22/01/2014 11:12
  - Div/Gr
4213 msgs.
Best scorer
Ali Agharabi said:
Jurgen Kloppy said:
Ali Agharabi said:
Wetin be Dada Jaja?

Dada-ric Rich man

Mtchewww! Baba, I dey pray for that o!

Debt dey nah; my Brazil and Argentina schools just dey runz me. Dem think say I no know the difference between 69 prog and 98 prog.

My players wan dey Forbes list.

Fans dey complain say rain dey beat them for my arena.

Wetin I go do? And I no fit fire my 99% Guardiola, even though hin dey chop my money.

Choi, na that girl don chop all your cash? Choi
you know how much tithe those YBNL dey put like 800k+... Where im go? Abeg hold That imam Juhu.. Na financial guy.. Hold am
22/01/2014 11:14
  - Div/Gr
Username
3439 msgs.
Best scorer
Omo, guyz no dey believe person sha. *sobs 22/01/2014 11:25
  PSG - Div3/Gr10
Username
2215 msgs.
Best scorer
lolz... Mee weh don't know how to pray called prayer warrrior 22/01/2014 11:37
  - Div/Gr
     
Go to page 1 ... 59, 60, 61, 62, 63, 64, 65 ... 476
62