Forum » Foro Dv6/Gr262 » Heroes Futball Manager call-back trial | Date | |
---|---|---|
Username
8010 msgs.
Golden Ball
|
Vicflo said: Sturgart said: Emeliefc said: @sturgart that girl na my 6ta o u missed d t, wu sabi eat pas vic here,he always stay bhind the cooler? eme hmmm u 4gotin dem duo nt single and d 1 with golden hair b ur 6ta Edited by Sturgart 10-05-2014 08:43 Lol..na lie,den just talk say mak i dey help dem watch am ni,nd na pure water dey inside am no available fmale todo dat? |
10/05/2014 08:47 |
- Div/Gr | ||
Username
8010 msgs.
Golden Ball
|
Emeliefc said: I dnt have any gf,believe me! except that |
10/05/2014 08:48 |
- Div/Gr | ||
Username
5280 msgs.
Golden Ball
|
RCCG said: Emeliefc said: @surgart that girl na my 6ta o Even till d wedin day... Her name might not change from bin ur sis Welcum boss |
10/05/2014 08:49 |
- Div/Gr | ||
Username
5280 msgs.
Golden Ball
|
Sturgart said: RCCG said: Emeliefc said: @surgart that girl na my 6ta o Even till d wedin day... Her name might not change from bin ur sis RCCG i sight you,crious he sabi lie pas vic Me no knw hw to dey lie,na 3 lie i av nd everytn don lost due to boko haram bombn |
10/05/2014 08:50 |
- Div/Gr | ||
Username
5433 msgs.
Golden Ball
|
Vicflo,nawa o.you sabi everytin pas me,food you can eat double,lieing you can turn a rock with it. | 10/05/2014 08:51 |
- Div/Gr | ||
Username
3490 msgs.
Best scorer
|
Emeliefc said: I dnt have any gf,believe me! Abi Naa u wan born jesus christ BK ni...lol... Holy Emelie |
10/05/2014 08:52 |
- Div/Gr | ||
Username
3490 msgs.
Best scorer
|
Sturgart said: RCCG said: Emeliefc said: @surgart that girl na my 6ta o Even till d wedin day... Her name might not change from bin ur sis RCCG i sight you,crious he sabi lie pas vic Lol... Re u sayin Vicflo do lie nw ni..lol |
10/05/2014 08:54 |
- Div/Gr | ||
Username
5280 msgs.
Golden Ball
|
Emeliefc said: Vicflo,nawa o.you sabi everytin pas me,food you can eat double,lieing you can turn a rock with it. Lol,i neva lie since i was born,RCCG be my witnes |
10/05/2014 08:54 |
- Div/Gr | ||
Username
5433 msgs.
Golden Ball
|
Make una no corrupt me nau.na child abuse o. | 10/05/2014 08:55 |
- Div/Gr | ||
Username
8010 msgs.
Golden Ball
|
RCCG said: Sturgart said: RCCG said: Emeliefc said: @surgart that girl na my 6ta o Even till d wedin day... Her name might not change from bin ur sis RCCG i sight you,crious he sabi lie pas vic Lol... Re u sayin Vicflo do lie nw ni..lol him cnt defend that cus i cauqht him para jst like eme |
10/05/2014 08:56 |
- Div/Gr | ||