Go to page 1 ... 495, 496, 497, 498, 499, 500, 501 ... 511
  Forum » Foro Dv6/Gr262 » Heroes Futball Manager call-back trial Date
Username
5280 msgs.
Golden Ball
Emeliefc said:
@rccg and co-,please do not spoil me and also there are children in the room(opeyemi,vicflo,ebenza etc.

My eyes don c plenty 4 forum..
29/05/2014 10:27
  - Div/Gr
Username
5280 msgs.
Golden Ball
RCCG said:
Emeliefc said:
@rccg and co-,please do not spoil me and also there are children in the room(opeyemi,vicflo,ebenza etc.

Lol..lwkmd.... U no say me b holy elm nw... But wu tell u say ebenza and vicflo naaa novice expecially dat ebenza wey sabi nak from front and bk...lol

Haaa,where u c him?
29/05/2014 10:28
  - Div/Gr
Username
5280 msgs.
Golden Ball
Three Crown said:
Jesuuuuuu.. Emelie u wey be say ur story na headline for town.. U won come dey form Woli agba for hia

Emelie 2? Abeg bro gist me
29/05/2014 10:29
  - Div/Gr
Username
5433 msgs.
Golden Ball
2more pages 29/05/2014 10:30
  - Div/Gr
Username
5280 msgs.
Golden Ball
Emeliefc said:
Three Crown said:
Jesuuuuuu.. Emelie u wey be say ur story na headline for town.. U won come dey form Woli agba for hia

i am the assistant pastor o.

Assistant pastor 4 claim girls adventist
29/05/2014 10:30
  - Div/Gr
Username
5280 msgs.
Golden Ball
Na RCCG i dey always tnk say em be baba 4 dis kind sturf,i no knw he get many assistant lyk dis 29/05/2014 10:33
  - Div/Gr
Username
5280 msgs.
Golden Ball
Emeliefc said:
RCCG said:
Three Crown said:
Jesuuuuuu.. Emelie u wey be say ur story na headline for town.. U won come dey form Woli agba for hia

Lol... Dont mind him, hin no no say i don com hin town b4.... very soon we go cast all d news abt u on dis great forum..lol.. As u take dey giv all gurls belle 4 ur side as if naa injection u dey give dem...lol

i am known very wel in my area as a saint

Lol key tnz boss
29/05/2014 10:34
  - Div/Gr
Username
5280 msgs.
Golden Ball
RCCG said:
Emeliefc said:
Three Crown said:
I heard people calling him tutor d oda day we travelled to his syd... So i later do research on d name and i was told he is a sex tutor... He dey tutor wella on bed... Both day and night

i dnt talk to girls coz they re #evil.

I do nt talk to gurls too cuz i believ dey re evils but u shld deny d fact dat u move around with ladies... I mean does mature gurls wit big UKWU....haaaaaaaaaaa eme + lie = emelie

Lolz..Gud 4matn
29/05/2014 10:36
  - Div/Gr
Username
5280 msgs.
Golden Ball
Emeliefc said:
@RCCG,you don spoil o.hw did u come by to know UKWU

Lol..emelie saint knw ukwu
29/05/2014 10:37
  - Div/Gr
Username
5433 msgs.
Golden Ball
Vicflo said:

498