Forum » Foro Liga Heroes Futball Manager'HFML(Call back #1 » General forum | Date | |
---|---|---|
Username
5280 msgs.
Golden Ball
|
RCCG said: Vicflo said: Emeliefc said: Vicflo said: Emeliefc said: Which club you dy support @vicflo I be man utd fan chai!!support arsenal, Lolz,all my family na man utd them be,nd na me influence them Cuz na red blood dey flow n us.... Even jesus gan naa red...lol Yes o o,moyes just spoil tnz dis season |
30/05/2014 23:48 |
- Div/Gr | ||
Username
2292 msgs.
Best scorer
|
Emeliefc said: Maxibrainz said: Emeliefc said: Maxibrainz said: haters.. Am back.. no one hates u bro,just that ur attitude is very =Bad.change alittle fre my blogs.. If u dnt wanna see d wrath of God am regreting talkn to #u thankz |
30/05/2014 23:48 |
- Div/Gr | ||
Username
2292 msgs.
Best scorer
|
bimbim007 said: This are d guyz who hate u lolz....r.c.c.g,emili,sturgart,vicilo,dos are ur enemy,abeg destroy them b4 they destroy u,if need any help 4rm me just holla me cus me get gun,with no bullet nah.. My real hater sabi himself.. Nt doze set of ppl |
30/05/2014 23:50 |
- Div/Gr | ||
Username
2292 msgs.
Best scorer
|
bimbim007 said: This are d guyz who hate u lolz....r.c.c.g,emili,sturgart,vicilo,dos are ur enemy,abeg destroy them b4 they destroy u,if need any help 4rm me just holla me cus me get gun,with no bullet nah.. My real hater sabi himself.. Nt doze set of ppl |
30/05/2014 23:50 |
- Div/Gr | ||
Username
5280 msgs.
Golden Ball
|
Emeliefc said: @rccg,if u c any Ibo man,tell Him 'taaa Gbafue...in the nxt 5mins you wil be in ambulance Lol,dat 1 no gud o |
30/05/2014 23:50 |
- Div/Gr | ||
Username
2292 msgs.
Best scorer
|
if yhew sel yhur family for 1# u cant buy it back for 1billon | 30/05/2014 23:51 |
- Div/Gr | ||
Username
5280 msgs.
Golden Ball
|
RCCG said: Vicflo said: Emeliefc said: RCCG said: Vicflo said: Emeliefc said: RCCG said: bimbim007 said: Thank God u remember d day i told u Lol... Cant look... wooo u wont pray to meet me after wich i will trash u 4-0 taaa Lol,which language be dat? Naa Igbo pple dey always talk ham..... taaa Rccg Taa in yoruba means sell,no sell RCCG o,abeg Lol... RAA vicflo....lol Elo ni? |
30/05/2014 23:51 |
- Div/Gr | ||
Username
1676 msgs.
International
|
Humhum, | 30/05/2014 23:52 |
- Div/Gr | ||
Username
5280 msgs.
Golden Ball
|
bimbim007 said: Bad dream,i only wish to help u revenge@emile,i don't lyk d way he beat u last tym U be d saviour of all time? |
30/05/2014 23:52 |
- Div/Gr | ||
Username
1676 msgs.
International
|
Humhum, | 30/05/2014 23:52 |
- Div/Gr | ||