Forum » Foro Liga Heroes Futball Manager'HFML(Call back #1 » General forum | Date | |
---|---|---|
Username
5280 msgs.
Golden Ball
|
RCCG said: Vicflo said: RCCG said: Vicflo said: RCCG said: Vicflo said: RCCG said: Ola on top said: haaaa rccg don boder to invite any body from here because they will not cum, reason why is that all the place you mention chibok. nyanya, se u want boko haram kil all of us ni Haaaaa.. Dey no fit cuz I go give everyone of u 5alive... If at all dey trowey bomb com Naa only 1 live hin con Comot from ur 6 lives Sooooooo bro nothing du u and Nofin go du u Lol,na who tel u say 5alive fit giv u 5 lyf So u noo noo....... Naa because of d 5alive wey b dey always drink ni ooo my enemies for don kill me since Lolz,if to say i c u,i 4 experiment am on u U ft send aje com nw Me no knw them nw Den u no b nigerian den....... Cuz if u re a nigerian is either u b AJE-BUTTER or AJE-PAKO ....... Abi avnt I spoken well - Lolz..lwkmd |
30/06/2014 23:07 |
- Div/Gr | ||
Username
1676 msgs.
International
|
@ r.c.c.g.....what hapun again, IF DEY BEAT U GO TALK+2 IF U BEAT SUMBODY U GO TALK+2 IF U DRAW U GO TALK +2 DEY USE TALK DO U.?......U ARE NT BETA THAN ME AS I ALWAYS TELL YOU..... | 30/06/2014 23:16 |
- Div/Gr | ||
Username
3490 msgs.
Best scorer
|
bimbim007 said: @ r.c.c.g.....what hapun again, IF DEY BEAT U GO TALK+2 IF U BEAT SUMBODY U GO TALK+2 IF U DRAW U GO TALK +2 DEY USE TALK DO U.?......U ARE NT BETA THAN ME AS I ALWAYS TELL YOU..... Don't mind me jawe.... But u fit dey sit down dere dey look ooo but am cashing real money in wit d way I run my lyf... Den use talk du basketmouth but hin don blow ooo, bovi nko, I go die nko, ali nko, ay nko, teju nko den use talk do dem all but den dey send money on an errand but u wey den no use talk du money dey send u on an errand abi?... Chai.... I beg show ur talent and lets praise and support u nt u to b criticizing always and more over my team u re talking of s far berra dan urs even a blind man noz......... Y re u trying to get urself attached wit me so easily?... I rep al d teams dat re a bit berra dan mine not only to bow for dem but to learn from dem, aw du u wana learn from me wen ur hands re already above ur head?... fink Abt t..... I swear u re nt even berra dan three crown not to talk of me |
30/06/2014 23:39 |
- Div/Gr | ||
Username
3490 msgs.
Best scorer
|
please rate http://en.strikermanager.com/plantilla.php?id_equipo=102208 Vs http://en.strikermanager.com/plantilla.php?id_equipo=21751 |
30/06/2014 23:47 |
- Div/Gr | ||
Username
714 msgs.
MVP of the game
|
Observing bimbim007 said: @ r.c.c.g.....what hapun again, IF DEY BEAT U GO TALK+2 IF U BEAT SUMBODY U GO TALK+2 IF U DRAW U GO TALK +2 DEY USE TALK DO U.?......U ARE NT BETA THAN ME AS I ALWAYS TELL YOU..... |
30/06/2014 23:57 |
- Div/Gr | ||
Username
5280 msgs.
Golden Ball
|
RCCG said: please rate http://en.strikermanager.com/plantilla.php?id_equipo=102208 Vs http://en.strikermanager.com/plantilla.php?id_equipo=21751 Hmm,it's clear |
30/06/2014 23:57 |
- Div/Gr | ||
Username
714 msgs.
MVP of the game
|
Dorofunny RCCG said: please rate http://en.strikermanager.com/plantilla.php?id_equipo=102208 Vs http://en.strikermanager.com/plantilla.php?id_equipo=21751 |
30/06/2014 23:57 |
- Div/Gr | ||
Username
5280 msgs.
Golden Ball
|
Three Crown said: Dorofunny RCCG said: please rate http://en.strikermanager.com/plantilla.php?id_equipo=102208 Vs http://en.strikermanager.com/plantilla.php?id_equipo=21751 Lolz |
30/06/2014 23:58 |
- Div/Gr | ||
Username
1464 msgs.
International
|
I cant fight ooo. Stp all dis fighting. Call 911 plsss RCCG said: please rate http://en.strikermanager.com/plantilla.php?id_equipo=102208 Vs http://en.strikermanager.com/plantilla.php?id_equipo=21751 Edited by Ebenza 30-06-2014 23:59 |
30/06/2014 23:58 |
®🔥D€M√{G©D$} - Div2/Gr3 | ||
Username
3490 msgs.
Best scorer
|
Ebenza said: I cant fight ooo. Stp all dis fighting. Call 911 plsss RCCG said: please rate http://en.strikermanager.com/plantilla.php?id_equipo=102208 Vs http://en.strikermanager.com/plantilla.php?id_equipo=21751 Edited by Ebenza 30-06-2014 23:59 Lolll.............. |
01/07/2014 00:01 |
- Div/Gr | ||