Forum » Foro Dv5/Gr200 » {U.M}>>UNITING MANAGERS GROUP GENERAL FORUM WE ARE THE EGGS THAT BREAK ST... | Date | |
---|---|---|
Username
5651 msgs.
Golden Ball
|
lekxman said: Director i rep you ooo but no think am Lekxman, my advice is dat u build ur team b4 u jam me, talkles of jaming joelman, dele1, farjoe,avengers n odas. Those are my guys, they are CRUSHERS........ |
17/12/2014 14:17 |
- Div/Gr | ||
Username
65 msgs.
Rookie
|
Flab no be mouth. Person wey stand na him fit fall but person wey don fall na raise he go raise. | 17/12/2014 14:18 |
- Div/Gr | ||
Username
65 msgs.
Rookie
|
Smakopolo i rep you for that advice and i go do just that. | 17/12/2014 14:20 |
- Div/Gr | ||
Username
5651 msgs.
Golden Ball
|
lekxman said: Smakopolo i rep you for that advice and i go do just that. G00D my boy |
17/12/2014 14:23 |
- Div/Gr | ||
Username
65 msgs.
Rookie
|
Boy!!!!! Ke i hear you ooo | 17/12/2014 14:27 |
- Div/Gr | ||
Username
1613 msgs.
International
|
$makopolo$ said: sammy fc said: lekxman said: Sure guy make me nd u play friendly match Sammy make we play friendly na, shey u no dey fear ur oga abi? me nd u no fit play nw |
17/12/2014 14:38 |
- Div/Gr | ||
Username
1613 msgs.
International
|
sammy fc said: $makopolo$ said: sammy fc said: lekxman said: Sure guy make me nd u play friendly match Sammy make we play friendly na, shey u no dey fear ur oga abi? me nd u no fit play nw bt jst gve me nxt season |
17/12/2014 14:41 |
- Div/Gr | ||
Username
3602 msgs.
Best scorer
|
Lesxman your name is in our member list and UMPL | 17/12/2014 15:00 |
- Div/Gr | ||
Username
65 msgs.
Rookie
|
Wow!!! You've done great , thanks | 17/12/2014 15:03 |
- Div/Gr | ||
Username
3602 msgs.
Best scorer
|
lekxman said: Wow!!! You've done great , thanks how are u and ur team |
17/12/2014 15:08 |
- Div/Gr | ||