Forum » Foro Dv5/Gr200 » {U.M}>>UNITING MANAGERS GROUP GENERAL FORUM WE ARE THE EGGS THAT BREAK ST... | Date | |
---|---|---|
Username
3602 msgs.
Best scorer
|
I always wellcome all new members i dont reget member see trouble waiting join ant and Lion together i beg you stop joor you too small for me | 31/12/2014 20:24 |
- Div/Gr | ||
Username
3602 msgs.
Best scorer
|
Your chatting here is over so dont Chat here again | 31/12/2014 20:25 |
- Div/Gr | ||
Username
3602 msgs.
Best scorer
|
UM STAFF INPECTOR please i need to know what happen to some members like teemze and some orders | 31/12/2014 20:27 |
- Div/Gr | ||
Username
332 msgs.
First-team player
|
My day?? FAR JOE said: mlr09 how was your day |
31/12/2014 20:57 |
- Div/Gr | ||
Username
256 msgs.
First-team player
|
abeg bone dat side jare. dey wia u day na dia we go pas u.....olofo somebody | 31/12/2014 21:13 |
- Div/Gr | ||
Username
4424 msgs.
Best scorer
|
sammyrex said: far joe shey dem no swear dash u sha? jst mind yrself ooo... abi u tink say na evrybody u fit badmouth? u no even ask u just dey jabo...nonsense Hey Sammy Apply if u dey talk ooo! |
31/12/2014 21:19 |
- Div/Gr | ||
Username
256 msgs.
First-team player
|
avenger no b me na. na dat yeye far joe wey go dey insult pesin without askin | 31/12/2014 21:24 |
- Div/Gr | ||
Username
5651 msgs.
Golden Ball
|
Hey sammyrex, chill or else.....!! | 31/12/2014 21:35 |
- Div/Gr | ||
Username
1303 msgs.
International
|
FAR JOE said: UM STAFF INPECTOR please i need to know what happen to some members like teemze and some orders Ok |
31/12/2014 21:53 |
- Div/Gr | ||
Username
3325 msgs.
Best scorer
|
What a Nonsense evening on UM forum,i will reply u @ far Joe when we meet this season u ran away for by not inviting me to your pl group but i still hope to beat you when we meet. | 31/12/2014 22:42 |
- Div/Gr | ||