Go to page 1 ... 421, 422, 423, 424, 425, 426, 427 ... 460
  Forum » Foro Dv6/Gr463 » GREAT MANAGERS {$G.M} Date
Username
1695 msgs.
International
H.duckworth said:
E fit be u too lets change topic abeg kachi

XXX {chuckles}
09/10/2015 23:52
  - Div/Gr
Username
60 msgs.
Rookie
deboa said:
Adesoji said:
Check my team profile or my junior team i want to sell RW 89prog and prog shoe

move to the market page, we dont announce market stuff here.

were
09/10/2015 23:54
  - Div/Gr
Username
1799 msgs.
International
Adesoji said:
spammin?

define spamming, mr. Adesoji
09/10/2015 23:55
  - Div/Gr
Username
2309 msgs.
Best scorer
Omo i dey eat hot semo right now u fi join me 09/10/2015 23:55
  - Div/Gr
Username
2309 msgs.
Best scorer
Wetin be spamming lecturer abeg teach your students o 09/10/2015 23:57
  - Div/Gr
Username
1695 msgs.
International
H.duckworth said:
Omo i dey eat hot semo right now u fi join me

Mitcheew...guy you sabi lie... Eating by 11:00pm e be like say you be BABA OLODE {watch man}
09/10/2015 23:57
  - Div/Gr
Username
1799 msgs.
International
Adesoji said:
deboa said:
Adesoji said:
Check my team profile or my junior team i want to sell RW 89prog and prog shoe

move to the market page, we dont announce market stuff here.

were

are you joining the group or just visiting?
09/10/2015 23:57
  - Div/Gr
Username
2309 msgs.
Best scorer
Lol o ti cha mi o all this one wey i dey see and read ko n; jokes made by you kachi na hot semo lol u dey make me laugh

Edited by H.duckworth 10-10-2015 00:04
10/10/2015 00:02
  - Div/Gr
Username
1695 msgs.
International
STATUS UPDATE

Kachi Dox is feeling sleepy
10/10/2015 00:07
  - Div/Gr
Username
2309 msgs.
Best scorer
Omo good night may GOD keep us alive till tommorow good night gmers i don de yawn too much make i go sleep bye. 10/10/2015 00:10
  - Div/Gr
     
Go to page 1 ... 421, 422, 423, 424, 425, 426, 427 ... 460
424