Forum » Foro Liga Ex Olograms Bosses(The last stand) » Legends Discuss | Date | |
---|---|---|
Username
886 msgs.
MVP of the game
|
olavido said: Lolz,I like DAT laugh |
26/03/2018 13:16 |
- Div/Gr | ||
Username
886 msgs.
MVP of the game
|
This issue is become worst n worst. He has beaten u,forget abt it. Until second leg, una go fit kill una sef | 26/03/2018 13:17 |
- Div/Gr | ||
Username
1132 msgs.
International
|
abeg wey weekly report | 26/03/2018 13:55 |
- Div/Gr | ||
Username
886 msgs.
MVP of the game
|
You do am now. Abi na cage suppose do am | 26/03/2018 14:06 |
- Div/Gr | ||
Username
1994 msgs.
International
|
I dey come you want kill me Flavus take this one |
26/03/2018 14:07 |
- Div/Gr | ||
Username
886 msgs.
MVP of the game
|
Why u dey ask 4 weekly report. Cuz sey u beat ephriamez | 26/03/2018 14:07 |
- Div/Gr | ||
Username
886 msgs.
MVP of the game
|
stallion's cage said: I dey come you want kill me Flavus take this one Take wetin |
26/03/2018 14:08 |
- Div/Gr | ||
Username
1132 msgs.
International
|
jflavus02 said: Why u dey ask 4 weekly report. Cuz sey u beat ephriamez lolz.. no bcus of dat abeg shey u fit beat am |
26/03/2018 14:39 |
- Div/Gr | ||
Username
886 msgs.
MVP of the game
|
Who tell u sey I no fit beat am? | 26/03/2018 14:45 |
- Div/Gr | ||
Username
1132 msgs.
International
|
jflavus02 said: Who tell u sey I no fit beat am? i swear u knw fit just dey prepare dwn 4 me bcus i mean u die |
26/03/2018 14:47 |
- Div/Gr | ||