Forum » Foro Liga League of extra ordinary men(L.E.M)seaso » (L.E.M)CHATrOoM | Date | |
---|---|---|
Username
1201 msgs.
International
|
baba campo I hail too ooo... |
29/03/2019 22:25 |
- Div/Gr | ||
Username
1201 msgs.
International
|
And I hail all the bosses wey dey this pl, ur boy dey greet una oo | 29/03/2019 22:29 |
- Div/Gr | ||
Username
1615 msgs.
International
|
Bosses01 said: And I hail all the bosses wey dey this pl, ur boy dey greet una oo +I |
29/03/2019 22:32 |
-1 - Div4/Gr49 | ||
Username
224 msgs.
Substitute
|
my tomorrow opponent be careful o @TOY BOY | 29/03/2019 22:35 |
- Div/Gr | ||
Username
4322 msgs.
Best scorer
|
Bosses01 said: baba campo I hail too ooo... But you guys as una they hail campo never underate Rysal cause he too is very good, I can even say he's good than campo cause he has everything except experience and that is what campo is using to beat him, cause if you watch both of them match I mean when both are playing they never have more than one goal difference maybe they play 2-1,3-2, and at time Rysal draw him. That all what I can say about Rysal he's a better manager also.... and I repect him much.... |
29/03/2019 22:35 |
®P.Î.Ã.B® - Div2/Gr4 | ||
Username
4322 msgs.
Best scorer
|
Bosses01 said: And I hail all the bosses wey dey this pl, ur boy dey greet una oo We they greet you too oooo |
29/03/2019 22:36 |
®P.Î.Ã.B® - Div2/Gr4 | ||
Username
1201 msgs.
International
|
he who does not respect rysal or do not fear him, is expecting the beating of life, lolz....rysal is also good I respect him a lot. | 29/03/2019 22:40 |
- Div/Gr | ||
Username
1201 msgs.
International
|
thanks boss | 29/03/2019 22:41 |
- Div/Gr | ||
Username
224 msgs.
Substitute
|
my man @carlospack | 29/03/2019 22:42 |
- Div/Gr | ||
Username
1201 msgs.
International
|
na my own boss. | 29/03/2019 22:43 |
- Div/Gr | ||