| Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! | Date | |
|---|---|---|
|
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
elfolksy said: Oyewale said: midd said: Arugbo olodo no mind am, him be de tink abt dat gal wey neva say 'yes' to am |
19/11/2012 17:12 |
| - Div/Gr | ||
|
2748 msgs.
Best scorer
|
elfolksy said: Oyewale said: midd said: Arugbo olodo no mind am, him be de tink abt dat gal wey neva say 'yes' to am Lolx,U no dey 4get tinz* oo!, Person wey don chop banana |
19/11/2012 17:54 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: elfolksy said: Oyewale said: midd said: Arugbo olodo no mind am, him be de tink abt dat gal wey neva say 'yes' to am Lolx,U no dey 4get tinz* oo!, Person wey don chop banana apa ti jabo o jesu...........probably,the gal is an agama lizard...that nod head to everything,yes or no...nod>nod.....hahahahaha,sorry midd....... |
19/11/2012 19:24 |
| - Div/Gr | ||
|
2748 msgs.
Best scorer
|
abeg, no abuse my wyf o |
19/11/2012 19:38 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: abeg, no abuse my wyf o hahahahahaha,you mean wyfey....no one is abusing her here o.......just beg her to say yes,or else |
19/11/2012 19:43 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: abeg, no abuse my wyf o hahahahahaha,you mean wyfey....no one is abusing her here o.......just beg her to say yes,or else |
19/11/2012 19:45 |
| - Div/Gr | ||
|
2748 msgs.
Best scorer
|
Told u guyz she said yes sumtym bak na! Dats d part u get to 4get. Olodo pple |
19/11/2012 19:48 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
92 msgs.
Rookie
|
midd said: abeg, no abuse my wyf o U go fit marry? |
19/11/2012 20:13 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
No rush my brother...and dont mind midd jawe,he is still in school |
19/11/2012 20:23 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
No rush my brother...and dont mind midd jawe,he is still in school |
19/11/2012 20:23 |
| - Div/Gr | ||