Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! | Date | |
---|---|---|
Username
92 msgs.
Rookie
|
midd said: Juhulius said: midd said: Best of luck o!, U 4 don runz* am cum Lag. Naija tinz* the runz no sure ni ooooooo Ehya! Nd i get sure link o, buh too late nao Which link u get. Nysc na una family business? |
20/11/2012 02:42 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Packwell Guy, y me na! Abi dem follow u cum ni |
20/11/2012 04:11 |
- Div/Gr | ||
Username
2186 msgs.
Best scorer
|
Juhulius said: elfolksy said: Juhulius said: elfolksy said: Juhulius said: Niger state weather wan kill me ooooooooooo hehe, welcom to the land of extreme weather. Thats how we run tinz. Make the Hamatan com show u pepe sef elfolksy.....where r u from does it matter where am from. Well, am a Nigerian. Only that when the hamatan start now u wil want d heat 2 com bak.....wink..... just want kno which part of the country you are Currently in Mx |
20/11/2012 05:57 |
- Div/Gr | ||
Username
92 msgs.
Rookie
|
midd said: Packwell Guy, y me na! Abi dem follow u cum ni Wetin i dey pack |
20/11/2012 06:22 |
- Div/Gr | ||
Username
232 msgs.
Substitute
|
midd hw u dy take buy gb? | 20/11/2012 06:26 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
orchmaan said: midd hw u dy take buy gb? I didnt buy it, was a gift. |
20/11/2012 07:17 |
- Div/Gr | ||
Username
2032 msgs.
Best scorer
|
Na woa oo | 20/11/2012 08:27 |
- Div/Gr | ||
3631 msgs.
Best scorer
|
midd said: orchmaan said: midd hw u dy take buy gb? I didnt buy it, was a gift. me ma give me gift na? |
20/11/2012 08:37 |
- Div/Gr | ||
Username
9897 msgs.
Golden Ball
|
Guys, who go partner me for the world cup tinz? Am alone there i beg if you get free date for december inside, make you partner me please. | 20/11/2012 09:04 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Where ? | 20/11/2012 09:07 |
- Div/Gr | ||