Go to page 1 ... 242, 243, 244, 245, 246, 247, 248 ... 503
  Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! Date
2748 msgs.
Best scorer
Oyewale said:
midd said:
Oyewale said:
midd said:
Oyewale said:
midd said:
Oyewale said:
whyyy... Just been looking at
you since,u dey put ege for your voice to talk to me,what about zicc
i go treat Zicco 4k up b4 d season runz out, una go c. Fwendly tinz on thursday at Medal Arena. U ar all invited. Free ticket

una get mouth...buh hin go beat u sha

Shey u go bet am ?

me,hmmmm i go try,just like you....

Make we use our wyfs bet am

hey,i cant bet wif my wife...o abeg....lets use our strong tin

Lolx! No o! Na u i dey pity o. Ur wyf can b replaced, buh ur strong tin!, neva orelse Baba God intervenes.
17/12/2012 07:19
  - Div/Gr
Username
21587 msgs.
Golden Ball
midd said:
Oyewale said:
midd said:
Oyewale said:
midd said:
Den, una go knw d Nigerian Boss 4 dis Thread

boss wow,you will make a good comedian.. hahahahahaha,you i wont talk

It sure me die, apart Zicco, wu fit beat me amongst u guyz *proud*

you can be vulnerable...against city just watch it...

Only if its d real Man city

hahahahaha,i mean suncity pardon
17/12/2012 07:23
  🦊3773™ - Div2/Gr1

hmmmm,na tru o,ok
then what again
17/12/2012 07:25

Den u stand no chance . Na only d real Man city fit beat me.
17/12/2012 07:26
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
Oyewale said:
midd said:
Oyewale said:
midd said:
Oyewale said:
midd said:
Oyewale said:
midd said:
Oyewale said:
whyyy... Just been looking at
you since,u dey put ege for your voice to talk to me,what about zicc
i go treat Zicco 4k up b4 d season runz out, una go c. Fwendly tinz on thursday at Medal Arena. U ar all invited. Free ticket

una get mouth...buh hin go beat u sha

Shey u go bet am ?

me,hmmmm i go try,just like you....

Make we use our wyfs bet am

hey,i cant bet wif my wife...o abeg....lets use our strong tin

Lolx! No o! Na u i dey pity o. Ur wyf can b replaced, buh ur strong tin!, neva orelse Baba God intervenes.

hmmmm,na tru o,ok
then what again

jes dat, if i win finish, i go give Zicco ur wyf make he chop small
17/12/2012 07:28
  - Div/Gr
Username
21587 msgs.
Golden Ball
I dont say i will beat you.but i can

lolx,i have no wif.so zicco wil beat u for ntn...
17/12/2012 07:32
  🦊3773™ - Div2/Gr1
2748 msgs.
Best scorer
Oyewale said:
midd said:
Oyewale said:
midd said:
Oyewale said:
midd said:
Den, una go knw d Nigerian Boss 4 dis Thread

boss wow,you will make a good comedian.. hahahahahaha,you i wont talk

It sure me die, apart Zicco, wu fit beat me amongst u guyz *proud*

you can be vulnerable...against city just watch it...

Only if its d real Man city

hahahahaha,i mean suncity pardon

Make u turn FireCity, i go still beat u
17/12/2012 07:34
  - Div/Gr
Username
2186 msgs.
Best scorer
All dis hulabaho abt challeng, una jst dey run mouth 4 dia.

Abeg make una pack well jor.

How i wish una dey brag of going to win d next Striker Cup, d tin 4 make sense die. Or braging abt going to beat d pirates or the non inglish intendos, or d mecernaries,den our forum will have reckoning.

Uptill now, dey refuse to rectify d@ region n country misplacement, una jst de trash.

17/12/2012 07:40
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
elfolksy said:
All dis hulabaho abt challeng, una jst dey run mouth 4 dia.

Abeg make una pack well jor.

How i wish una dey brag of going to win d next Striker Cup, d tin 4 make sense die. Or braging abt going to beat d pirates or the non inglish intendos, or d mecernaries,den our forum will have reckoning.

Uptill now, dey refuse to rectify d@ region n country misplacement, una jst de trash.

Guy, go bak to bed jare. Y cant u go challenge dem, abi u no get team ni.
17/12/2012 07:42
  - Div/Gr
Username
2186 msgs.
Best scorer
midd said:
Guy, go bak to bed jare. Y cant u go challenge dem, abi u no get team ni.

hehehe, u de send me as representative 4 d awaited trashing. I know i got d weakest team here, being div4. U guys luv to ,mak noise abt challeng, i won make una go challeng dos teams, i go giv una reps
17/12/2012 07:47

245