| Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! | Date | |
|---|---|---|
| 
		 Username 
		21587 msgs. 
		Golden Ball 
		
	 | 
	
		 midd said: Oyewale said: midd said: Oyewale, abi u go join Striker King V.5 nxt season,. We ar recruiting hahahahahaha,i know much about that league than you do...i have a pl,sorry Una poor n stingy 4 una league sef, am sure say na 1mil una dey use regista. Outta all d money una dey get. 6m....  | 
	17/12/2012 08:08 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		21587 msgs. 
		Golden Ball 
		
	 | 
	
		 midd said: Oyewale said: midd said: Oyewale said: midd said: Oyewale, abi u go join Striker King V.5 nxt season,. We ar recruiting hahahahahaha,i know much about that league than you do...i have a pl,sorry Lolx!, d guy dey fear ! Wu knw ur league sef ! Edited by midd 17-12-2012 07:58 hahahahahahaha,you can answer,the question fear,for what ME !!!! abeg jor,you only get mouth just like ajakara  | 
	17/12/2012 08:09 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 2748 msgs. 
		Best scorer 
		
	 | 
	
		 Oyewale said: midd said: Oyewale said: midd said: Oyewale, abi u go join Striker King V.5 nxt season,. We ar recruiting hahahahahaha,i know much about that league than you do...i have a pl,sorry Una poor n stingy 4 una league sef, am sure say na 1mil una dey use regista. Outta all d money una dey get. 6m.... Hahahaha! Hw much b 6mil, sumtin wey i fit giv u sef  | 
	17/12/2012 08:10 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		21587 msgs. 
		Golden Ball 
		
	 | 
	
		How much is 25m,cant even build a cameroon excellent school | 
	17/12/2012 08:15 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 2748 msgs. 
		Best scorer 
		
	 | 
	
		 Oyewale said: How much is 25m,cant even build a cameroon excellent school Atleast am gettin 25mil 4rm my PL, hw much u dey get 4rm urs , money wey no fit pay my jnr CF. Untop all, the money neva sure 4 u.  | 
	17/12/2012 08:18 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		21587 msgs. 
		Golden Ball 
		
	 | 
	
		 midd said: Oyewale said: How much is 25m,cant even build a cameroon excellent school Atleast am gettin 25mil 4rm my PL, hw much u dey get 4rm urs , money wey no fit pay my jnr CF. Untop all, the money neva sure 4 u. my token sure pass your 25m,you wont get it eventually,you make mouth too much  | 
	17/12/2012 08:23 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 2748 msgs. 
		Best scorer 
		
	 | 
	
		 Oyewale said: midd said: Oyewale said: How much is 25m,cant even build a cameroon excellent school Atleast am gettin 25mil 4rm my PL, hw much u dey get 4rm urs , money wey no fit pay my jnr CF. Untop all, the money neva sure 4 u. my token sure pass your 25m,you wont get it eventually,you make mouth too much make u do 3days fasting and prayin, na me get d money  | 
	17/12/2012 08:25 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		21587 msgs. 
		Golden Ball 
		
	 | 
	
		Wow,you sell beef i learnt that you have a degree in cattle and abbatoir production  | 
	17/12/2012 08:32 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		21587 msgs. 
		Golden Ball 
		
	 | 
	
		 midd said: Oyewale said: midd said: Oyewale said: How much is 25m,cant even build a cameroon excellent school Atleast am gettin 25mil 4rm my PL, hw much u dey get 4rm urs , money wey no fit pay my jnr CF. Untop all, the money neva sure 4 u. my token sure pass your 25m,you wont get it eventually,you make mouth too much make u do 3days fasting and prayin, na me get d money for what,am not concerned  | 
	17/12/2012 08:35 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		21587 msgs. 
		Golden Ball 
		
	 | 
	
		 midd said: Oyewale said: How much is 25m,cant even build a cameroon excellent school Atleast am gettin 25mil 4rm my PL, hw much u dey get 4rm urs , money wey no fit pay my jnr CF. Untop all, the money neva sure 4 u. thats all you have,am sure his fc is not above 75  | 
	17/12/2012 08:37 | 
| - Div/Gr | ||