| Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! | Date | |
|---|---|---|
| 
		 Username 
		21587 msgs. 
		Golden Ball 
		
	 | 
	
		 midd said: Oyewale said: midd said: Oyewale said: midd said: Oyewale said: midd said: Oyewale said: How much is 25m,cant even build a cameroon excellent school Atleast am gettin 25mil 4rm my PL, hw much u dey get 4rm urs , money wey no fit pay my jnr CF. Untop all, the money neva sure 4 u. thats all you have,am sure his fc is not above 75 Lolx, d guy prog alone na 86. Wit 99% snr coach yeeeeee,thats what i expect from a liar like u.show it Wunt waste GB nao, wen i promote him, i will whatever for what...am ok with what i have,so no jealous  | 
	17/12/2012 08:59 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		21587 msgs. 
		Golden Ball 
		
	 | 
	
		 midd said: Oyewale said: hahahahaha,una don vex.......no be me sha...i hate cows,to talk of that....hahahahahaha go get a good recommended spec...or wash ya eyes with petrol,and remove the igbo frm ya mouth,to see wia you are...on the road with beef on ya head Hahahahahahaha! u no get ursef hahahahahaha,na u start am na...i go finish u o  | 
	17/12/2012 09:00 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 2748 msgs. 
		Best scorer 
		
	 | 
	
		 Oyewale said: midd said: Oyewale said: midd said: Oyewale said: midd said: Oyewale said: midd said: Oyewale said: How much is 25m,cant even build a cameroon excellent school Atleast am gettin 25mil 4rm my PL, hw much u dey get 4rm urs , money wey no fit pay my jnr CF. Untop all, the money neva sure 4 u. thats all you have,am sure his fc is not above 75 Lolx, d guy prog alone na 86. Wit 99% snr coach yeeeeee,thats what i expect from a liar like u.show it Wunt waste GB nao, wen i promote him, i will whatever for what...am ok with what i have,so no jealous Are u sure o dat, i fit dash u 1 oo!  | 
	17/12/2012 09:05 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 2748 msgs. 
		Best scorer 
		
	 | 
	
		 Oyewale said: midd said: Oyewale said: hahahahaha,una don vex.......no be me sha...i hate cows,to talk of that....hahahahahaha go get a good recommended spec...or wash ya eyes with petrol,and remove the igbo frm ya mouth,to see wia you are...on the road with beef on ya head Hahahahahahaha! u no get ursef hahahahahaha,na u start am na...i go finish u o For ur mind bro! Hahahaha!  | 
	17/12/2012 09:05 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		21587 msgs. 
		Golden Ball 
		
	 | 
	
		 midd said: Oyewale said: midd said: Oyewale said: hahahahaha,una don vex.......no be me sha...i hate cows,to talk of that....hahahahahaha go get a good recommended spec...or wash ya eyes with petrol,and remove the igbo frm ya mouth,to see wia you are...on the road with beef on ya head Hahahahahahaha! u no get ursef hahahahahaha,na u start am na...i go finish u o For ur mind bro! Hahahaha! hahahahahahahaha,apa ti jabo o jesu  | 
	17/12/2012 09:06 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 2748 msgs. 
		Best scorer 
		
	 | 
	
		 Oyewale said: midd said: Oyewale said: midd said: Oyewale said: hahahahaha,una don vex.......no be me sha...i hate cows,to talk of that....hahahahahaha go get a good recommended spec...or wash ya eyes with petrol,and remove the igbo frm ya mouth,to see wia you are...on the road with beef on ya head Hahahahahahaha! u no get ursef hahahahahaha,na u start am na...i go finish u o For ur mind bro! Hahahaha! hahahahahahahaha,apa ti jabo o jesu U beta pick am up, whch hand u go use do 4mation, or whch hand u go use clean eye if i beat u finish. Hahahaha! Edited by midd 17-12-2012 09:10  | 
	17/12/2012 09:09 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		21587 msgs. 
		Golden Ball 
		
	 | 
	
		Dash me,you do it,i go fire my 98%coach....i dont even want...or...he can play in my junior squad | 
	17/12/2012 09:09 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		2032 msgs. 
		Best scorer 
		
	 | 
	
		 Oyewale said: No Lolx,my second time of reading it..both by midd Copy cat....  | 
	17/12/2012 09:10 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		21587 msgs. 
		Golden Ball 
		
	 | 
	
		 midd said: Oyewale said: midd said: Oyewale said: midd said: Oyewale said: hahahahaha,una don vex.......no be me sha...i hate cows,to talk of that....hahahahahaha go get a good recommended spec...or wash ya eyes with petrol,and remove the igbo frm ya mouth,to see wia you are...on the road with beef on ya head Hahahahahahaha! u no get ursef hahahahahaha,na u start am na...i go finish u o For ur mind bro! Hahahaha! hahahahahahahaha,apa ti jabo o jesu U beta pick am up, whch hand u go use do 4mation. na ur hand na.....  | 
	17/12/2012 09:11 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 2748 msgs. 
		Best scorer 
		
	 | 
	
		 Oyewale said: Dash me,you do it,i go fire my 98%coach....i dont even want...or...he can play in my junior squad Hmmn! U dey use style style beg 4 a CF .  | 
	17/12/2012 09:12 | 
| - Div/Gr | ||