Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! | Date | |
---|---|---|
Username
2032 msgs.
Best scorer
|
elfolksy said: chikaotuu said: elfolksy said: Oyewale said: Hahahaha,nice question and midd,thats the major excuse here on SM,you know that,dont know how the sim does that,some group are less while other are more competitive... i mean tough... Chika is here now...the league is tough to the extent that,you cant say i will win this match that una group na mai mai jor, com chek my own mak u c wahala Moi moi abi? I blame u? i tel u, if i de dat una group i go cary 1st wit my poor squad. Carry 1st wey u no fit even beat me |
22/12/2012 16:18 |
- Div/Gr | ||
Username
2186 msgs.
Best scorer
|
chikaotuu said: Juhulius said: chikaotuu said: elfolksy said: Oyewale said: Hahahaha,nice question and midd,thats the major excuse here on SM,you know that,dont know how the sim does that,some group are less while other are more competitive... i mean tough... Chika is here now...the league is tough to the extent that,you cant say i will win this match that una group na mai mai jor, com chek my own mak u c wahala Moi moi abi? I blame u? no b only moi moi u go c akara too Na div 3 u dey go with dose scrape u call players@julius? Hmmmmmmm.... Abeg go come so u go yarn we wetin u see dia Mr. Juhu, i go wan here dat gist sef oh, abeg. U fit ask Zic n Midd 4 tips sha! |
22/12/2012 16:18 |
- Div/Gr | ||
Username
2032 msgs.
Best scorer
|
Anyone on 2go? Plz lets drop our ID's hia so we can add each other. Here's mine:chikason68 | 22/12/2012 16:21 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
I wan teach you one song: chop akara today moi moi no 2ce | 22/12/2012 16:21 |
- Div/Gr | ||
Username
2032 msgs.
Best scorer
|
Juhulius said: I wan teach you one song: chop akara today moi moi no 2ce Hmmmmm...hope all is well? |
22/12/2012 16:23 |
- Div/Gr | ||
Username
2186 msgs.
Best scorer
|
chikaotuu said: elfolksy said: chikaotuu said: elfolksy said: Oyewale said: Hahahaha,nice question and midd,thats the major excuse here on SM,you know that,dont know how the sim does that,some group are less while other are more competitive... i mean tough... Chika is here now...the league is tough to the extent that,you cant say i will win this match that una group na mai mai jor, com chek my own mak u c wahala Moi moi abi? I blame u? i tel u, if i de dat una group i go cary 1st wit my poor squad. Carry 1st wey u no fit even beat me ur play na im mak me knw sa i fit win una league nah. U no gt tactics at al. Imagin wen we play normal sim, i go handl u comot |
22/12/2012 16:25 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
elfolksy said: chikaotuu said: elfolksy said: chikaotuu said: elfolksy said: Oyewale said: Hahahaha,nice question and midd,thats the major excuse here on SM,you know that,dont know how the sim does that,some group are less while other are more competitive... i mean tough... Chika is here now...the league is tough to the extent that,you cant say i will win this match that una group na mai mai jor, com chek my own mak u c wahala Moi moi abi? I blame u? i tel u, if i de dat una group i go cary 1st wit my poor squad. Carry 1st wey u no fit even beat me ur play na im mak me knw sa i fit win una league nah. U no gt tactics at al. Imagin wen we play normal sim, i go handl u comot hahahahahahahaha.....where will i be,wen u dey first,abeg jor....na relegation sure pass 4 u here o......another easy group there.....giolpacino is a good friend of mine,with that his team cant believe he can be on top of you guys |
22/12/2012 16:39 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
Username
2186 msgs.
Best scorer
|
I know say u settle down check d group wela, hehe. U de form say d gy na ur frnd, i sure say if i chek ur frnd list nw d whole activ SM wil b dia. <achievement monger tinz 4 u> Shw me if u hv any history wit him. Dat guy go wite wash u 4 field of play... |
22/12/2012 17:01 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
elfolksy said: I know say u settle down check d group wela, hehe. U de form say d gy na ur frnd, i sure say if i chek ur frnd list nw d whole activ SM wil b dia. <achievement monger tinz 4 u> Shw me if u hv any history wit him. Dat guy go wite wash u 4 field of play... hahahahahaha.....i sensed some jealous here,how can i form or what do you call it,that the guys is my friend...ask him yourself.....white wash.no black wash |
22/12/2012 17:13 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
Achievement monger,change that man....if am doing things for achievement,i think i should have stopped by now...you need 2500post to be a best scorer,check what i have,so..... | 22/12/2012 17:16 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||