Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! | Date | |
---|---|---|
Username
2186 msgs.
Best scorer
|
chikaotuu said: Midd don relax dis tym around. Na u elfosky dey make noise for here ba? hahaha....i jst mak una c say una group na mai mai oh, mak una de form say una get hrd group! |
22/12/2012 19:08 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
elfolksy said: Oyewale said: Am about the history...have not played against him before...we are just friends na im b say no no am at al b dat oh.....na 4 field of play u go no am beta elfolksy ur mouth too much i check ur league nutin dey there all of una na moi moi abeg go sitdown |
22/12/2012 19:08 |
- Div/Gr | ||
Username
2186 msgs.
Best scorer
|
Juhulius said: Oyewale said: chikaotuu said: Midd don relax dis tym around. Na u elfosky dey make noise for here ba? abi o giyz settle am with friendly next season now e b lik say i go challeng u 1st 2 c weda u gud 2 go 2 div3.....winks..... |
22/12/2012 19:11 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
elfolksy said: Juhulius said: Oyewale said: chikaotuu said: Midd don relax dis tym around. Na u elfosky dey make noise for here ba? abi o giyz settle am with friendly next season now e b lik say i go challeng u 1st 2 c weda u gud 2 go 2 div3.....winks..... me no dey go div 3 to challenge anybdy i wan go dr go make moni and by den my junoir players go don reach 80 aveg u go con c the true juhulius in action Edited by Juhulius 22-12-2012 19:13 |
22/12/2012 19:13 |
- Div/Gr | ||
Username
2186 msgs.
Best scorer
|
Juhulius said: elfolksy said: Oyewale said: Am about the history...have not played against him before...we are just friends na im b say no no am at al b dat oh.....na 4 field of play u go no am beta elfolksy ur mouth too much i check ur league nutin dey there all of una na moi moi abeg go sitdown haha....u own na akamu grp, imagin wit dat ur scrap squad u de ride 4 no 1.......i bet say na landslide victory my boiz go do u team |
22/12/2012 19:14 |
- Div/Gr | ||
Username
2186 msgs.
Best scorer
|
Juhulius said: elfolksy said: Juhulius said: Oyewale said: chikaotuu said: Midd don relax dis tym around. Na u elfosky dey make noise for here ba? abi o giyz settle am with friendly next season now e b lik say i go challeng u 1st 2 c weda u gud 2 go 2 div3.....winks..... me no dey go div 3 to challenge anybdy i wan go dr go make moni and by den my junoir players go don reach 80 aveg u go con c the true juhulius in action Edited by Juhulius 22-12-2012 19:13 hahaha....i knw say na u go b Derby County of ur grp in div3....mak u go com yarn us sha. |
22/12/2012 19:15 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
Juhulius said: Oyewale said: Juhulius said: Oyewale said: chikaotuu said: Midd don relax dis tym around. Na u elfosky dey make noise for here ba? abi o giyz settle am with friendly next season now hahahahahahaha........ why u laff dont think he can stand h |
22/12/2012 19:16 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
elfolksy said: Juhulius said: elfolksy said: Oyewale said: Am about the history...have not played against him before...we are just friends na im b say no no am at al b dat oh.....na 4 field of play u go no am beta elfolksy ur mouth too much i check ur league nutin dey there all of una na moi moi abeg go sitdown haha....u own na akamu grp, imagin wit dat ur scrap squad u de ride 4 no 1.......i bet say na landslide victory my boiz go do u team make we settle am wit friendly next season b4 i change my formation i go show u pepper |
22/12/2012 19:22 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
chikaotuu said: Midd don relax dis tym around. Na u elfosky dey make noise for here ba? Na P.S3 sure pass |
22/12/2012 19:27 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: chikaotuu said: Midd don relax dis tym around. Na u elfosky dey make noise for here ba? Na P.S3 sure pass hahahahaha nice one man |
22/12/2012 19:32 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||