Go to page 1 ... 394, 395, 396, 397, 398, 399, 400 ... 503
  Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! Date
2748 msgs.
Best scorer
Oyewale said:
Orch......you dont know anytin

No mind d guy jare!
02/01/2013 14:10
  - Div/Gr
Username
2032 msgs.
Best scorer
Una thank u 4 yesterday oooo. I never kno say na so una dey take steal people players. U need to see da way Guyz were rushing for people players. A guy even signed a star junior with just 10m. 02/01/2013 14:16
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
chikaotuu said:
Una thank u 4 yesterday oooo. I never kno say na so una dey take steal people players. U need to see da way Guyz were rushing for people players. A guy even signed a star junior with just 10m.

Abi o! A sharp Div 5 manager.
02/01/2013 14:19
  - Div/Gr
Username
2032 msgs.
Best scorer
midd said:

Imagin. If na u wey log in come c say all ya juniors ve been hostiled, wetin u go do?
02/01/2013 14:22

Bye Bye to SM....!
02/01/2013 14:23
  - Div/Gr
Username
2032 msgs.
Best scorer
. No wonder we dey usually get plenty bots teams every season.... But wetin dem bin dey wait to resign their juniors? I used to fall to this trap but nt anymore. Anyway, i got a very nice lb yesterday abi today i will plan very well for dis kind awof stuff nxt season 02/01/2013 14:27
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
chikaotuu said:
. No wonder we dey usually get plenty bots teams every season.... But wetin dem bin dey wait to resign their juniors? I used to fall to this trap but nt anymore. Anyway, i got a very nice lb yesterday abi today i will plan very well for dis kind awof stuff nxt season

Me sef dey always plan, buh, i no dey c confirm playa catch.
02/01/2013 14:31
  - Div/Gr
Username
2032 msgs.
Best scorer
I will use ma 92 scout effectively and timely too in nxt season own. Ma scout even scouted dat star player but i no kno say no b only me see am. Dis guyz sharp eeh! 02/01/2013 14:34
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
chikaotuu said:
I will use ma 92 scout effectively and timely too in nxt season own. Ma scout even scouted dat star player but i no kno say no b only me see am. Dis guyz sharp eeh!

Me sef use my 69 scout
02/01/2013 14:36
  - Div/Gr
     
Go to page 1 ... 394, 395, 396, 397, 398, 399, 400 ... 503
397