Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! | Date | |
---|---|---|
2748 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: midd said: orchmaan said: hw na As per ? yeeeehhh,400m 400mil or 400Post still Loading sef* ..! |
02/01/2013 16:12 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: Oyewale said: midd said: orchmaan said: hw na As per ? yeeeehhh,400m 400mil or 400Post still Loading sef* ..! what? You caught me man,i wan play trick on you.....400pages on point |
02/01/2013 16:15 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Na so oo! | 02/01/2013 16:16 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: Na so oo! lets do this midd,the first post on 400th page.... You or melets go |
02/01/2013 16:20 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: midd said: Na so oo! lets do this midd,the first post on 400th page.... You or melets go Na me na. Na me dey 100, my name dey startin of 200, na me start 300. Abeg. Free me 4 dis 400page o |
02/01/2013 16:31 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
My playa don arrive o! http://en.strikermanager.com/jugador.php?id_jugador=9511588 Wu go elp me train am ? |
02/01/2013 16:39 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: My playa don arrive o! http://en.strikermanager.com/jugador.php?id_jugador=9511588 Wu go elp me train am ? fire am.....hin don enta my squad on loan be dat |
02/01/2013 16:41 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: midd said: My playa don arrive o! http://en.strikermanager.com/jugador.php?id_jugador=9511588 Wu go elp me train am ? fire am.....hin don enta my squad on loan be dat Packwell djor |
02/01/2013 16:45 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: Oyewale said: midd said: My playa don arrive o! http://en.strikermanager.com/jugador.php?id_jugador=9511588 Wu go elp me train am ? fire am.....hin don enta my squad on loan be dat Packwell djor ewo....sorry jes wan to elp n u park me well lik dat... |
02/01/2013 16:48 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
Username
2186 msgs.
Best scorer
|
chikaotuu said: dis broad day stealing Wrong notion pal! This is an authorized stealing, making it legal and justifiable. |
02/01/2013 16:48 |
- Div/Gr | ||