Go to page 1 ... 399, 400, 401, 402, 403, 404, 405 ... 503
  Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! Date
2748 msgs.
Best scorer
elfolksy said:
midd said:
elfolksy said:
i go start wt u b dat Midd

na coins u go dey c. U beta use Oyewale, dat guy na 1000note hin head go comot


i mean say na ur team i go test am on!

Wetin u wan start ?
02/01/2013 17:27
  - Div/Gr
Username
2186 msgs.
Best scorer
midd said:
elfolksy said:
midd said:
elfolksy said:
i go start wt u b dat Midd

na coins u go dey c. U beta use Oyewale, dat guy na 1000note hin head go comot


i mean say na ur team i go test am on!

Wetin u wan start ?


2 hostile ur key players
02/01/2013 17:35
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
elfolksy said:
midd said:
elfolksy said:
midd said:
elfolksy said:
i go start wt u b dat Midd

na coins u go dey c. U beta use Oyewale, dat guy na 1000note hin head go comot


i mean say na ur team i go test am on!

Wetin u wan start ?


2 hostile ur key players

Abeg, do am shapaly!
02/01/2013 17:37
  - Div/Gr
Username
232 msgs.
Substitute
until cork grow teeth 02/01/2013 18:13
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
orchmaan said:
until cork grow teeth

Hahahahaha! Walahi, if to say u serious ni, i go shapaly promote my CF make u hostile am
02/01/2013 18:20
  - Div/Gr
Username
2032 msgs.
Best scorer
So after all dis, i just miss 400 page. Nna mehn... 500page loading 02/01/2013 18:20
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
chikaotuu said:
So after all dis, i just miss 400 page. Nna mehn... 500page loading

Na me go 1st start am,
02/01/2013 18:21
  - Div/Gr
Username
232 msgs.
Substitute
mid u serious if yes tel me hw much 02/01/2013 18:25
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
orchmaan said:
mid u serious if yes tel me hw much

shey for my CF ??
02/01/2013 18:29
  - Div/Gr
Username
9897 msgs.
Golden Ball
72 prog mids in my netherland school if you want them, pm me make i promote give you. 02/01/2013 18:57
  - Div/Gr
     
Go to page 1 ... 399, 400, 401, 402, 403, 404, 405 ... 503
402