Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! | Date | |
---|---|---|
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
Juhulius said: midd said: Oyewale said: midd said: For your mind. Tiiiiiiiiiifffff, so you can steal my players abi you,you get players? Tiiiif, at allll at allll na .........na him bad pass what |
08/01/2013 11:56 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
Hey,juhulius,abeg,4 Gods sake,who is GBEMI... | 08/01/2013 11:58 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
Username
2186 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: midd said: Oyewale said: midd said: For your mind. Tiiiiiiiiiifffff, so you can steal my players abi you,you get players? Tiiiif, at allll at allll na better...u sef kno sey dose 1s no be player.... dos im CFs na bricklayers nah, dem go hlp design ur opponent net |
08/01/2013 11:58 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Dem dey plant igbo for your head Oye | 08/01/2013 11:59 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
elfolksy said: Oyewale said: midd said: Oyewale said: midd said: For your mind. Tiiiiiiiiiifffff, so you can steal my players abi you,you get players? Tiiiif, at allll at allll na better...u sef kno sey dose 1s no be player.... dos im CFs na bricklayers nah, dem go hlp design ur opponent net hahahahahahahaha,na u said dat 1 o o o o.... |
08/01/2013 12:00 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
elfolksy said: Oyewale said: midd said: Oyewale said: midd said: For your mind. Tiiiiiiiiiifffff, so you can steal my players abi you,you get players? Tiiiif, at allll at allll na better...u sef kno sey dose 1s no be player.... dos im CFs na bricklayers nah, dem go hlp design ur opponent net Na una sabi Oº°˚˚° |
08/01/2013 12:00 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: Dem dey plant igbo for your head Oye all you know is igggbbo,abeg take am softly o o |
08/01/2013 12:01 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: Hey,juhulius,abeg,4 Gods sake,who is GBEMI... yeeeeeeeeeeeeee whr u c GBEMI |
08/01/2013 12:04 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
Juhulius said: Oyewale said: Hey,juhulius,abeg,4 Gods sake,who is GBEMI... yeeeeeeeeeeeeee whr u c GBEMI d truth pleeaas |
08/01/2013 12:05 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Juhulius said: Oyewale said: Hey,juhulius,abeg,4 Gods sake,who is GBEMI... yeeeeeeeeeeeeee whr u c GBEMI No mind am Oº°˚˚° , igbo tooo much for the guy |
08/01/2013 12:07 |
- Div/Gr | ||