Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! | Date | |
---|---|---|
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: Juhulius said: Oyewale said: Hey,juhulius,abeg,4 Gods sake,who is GBEMI... yeeeeeeeeeeeeee whr u c GBEMI d truth pleeaas i dont kno whc of d gbemi u dey tlk.....PM |
08/01/2013 12:07 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Juhulius said: Oyewale said: Juhulius said: Oyewale said: Hey,juhulius,abeg,4 Gods sake,who is GBEMI... yeeeeeeeeeeeeee whr u c GBEMI d truth pleeaas i dont kno whc of d gbemi u dey tlk.....PM Chaaaaaaaiiii!! Ashawo pple |
08/01/2013 12:09 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
midd said: Juhulius said: Oyewale said: Juhulius said: Oyewale said: Hey,juhulius,abeg,4 Gods sake,who is GBEMI... yeeeeeeeeeeeeee whr u c GBEMI d truth pleeaas i dont kno whc of d gbemi u dey tlk.....PM Chaaaaaaaiiii!! Ashawo pple midd wetin concern u |
08/01/2013 12:10 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Una wan go rape person abi!! God dey Oº°˚˚° | 08/01/2013 12:13 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
midd said: Una wan go rape person abi!! God dey Oº°˚˚° midd ur mind too dirty abaaaaaaaaa |
08/01/2013 12:19 |
- Div/Gr | ||
3631 msgs.
Best scorer
|
elfolksy said: Wokrit Villas-Boas said: 425pages... Me dne miss ooo u just de hide bah? How div4 de treat u nah? I know say u de new to am it no easy ooo. |
08/01/2013 12:21 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Juhulius said: midd said: Una wan go rape person abi!! God dey Oº°˚˚° midd ur mind too dirty abaaaaaaaaa I lie ni, you sef know say i dey talk tru |
08/01/2013 12:21 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Wokrit Villas-Boas said: elfolksy said: Wokrit Villas-Boas said: 425pages... Me dne miss ooo u just de hide bah? How div4 de treat u nah? I know say u de new to am it no easy ooo. Your spell no dey work again ni |
08/01/2013 12:22 |
- Div/Gr | ||
3631 msgs.
Best scorer
|
midd said: Wokrit Villas-Boas said: elfolksy said: Wokrit Villas-Boas said: 425pages... Me dne miss ooo u just de hide bah? How div4 de treat u nah? I know say u de new to am it no easy ooo. Your spell no dey work again ni u knw say season 5 Merlin lost his Magic for a while. |
08/01/2013 12:24 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Wokrit Villas-Boas said: midd said: Wokrit Villas-Boas said: elfolksy said: Wokrit Villas-Boas said: 425pages... Me dne miss ooo u just de hide bah? How div4 de treat u nah? I know say u de new to am it no easy ooo. Your spell no dey work again ni u knw say season 5 Merlin lost his Magic for a while. Hahahahahahahaha!!!! I cant laf Oº°˚˚° !!! |
08/01/2013 12:25 |
- Div/Gr | ||