| Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! | Date | |
|---|---|---|
| 
		 Username 
		21587 msgs. 
		Golden Ball 
		
	 | 
	
		 midd said: ras93 why?  | 
	09/01/2013 10:35 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		2032 msgs. 
		Best scorer 
		
	 | 
	
		 midd said: Guy, if dem retain me again, make una no talk oo!. Cos i jes finish yabin one manager finish for PM hahahahahaha! I no fit laf.... U go find trouble come dey hid for our back abi? Hahahahahahhahaha.  | 
	09/01/2013 10:56 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		2032 msgs. 
		Best scorer 
		
	 | 
	
		 midd said: ras93 Na dis small boy u dey fear?  | 
	09/01/2013 10:58 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		21587 msgs. 
		Golden Ball 
		
	 | 
	
		 chikaotuu said: midd said: Guy, if dem retain me again, make una no talk oo!. Cos i jes finish yabin one manager finish for PM hahahahahaha! I no fit laf.... U go find trouble come dey hid for our back abi? Hahahahahahhahaha. dont say that now,hin b our pikkin na,remember,if small boy kill rat,chop am,kill fish,chop am alone.the day he kill oran gidigbha,hin go carry am go house for his parent....  | 
	09/01/2013 11:04 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		2032 msgs. 
		Best scorer 
		
	 | 
	
		 Oyewale said: chikaotuu said: midd said: Guy, if dem retain me again, make una no talk oo!. Cos i jes finish yabin one manager finish for PM hahahahahaha! I no fit laf.... U go find trouble come dey hid for our back abi? Hahahahahahhahaha. dont say that now,hin b our pikkin na,remember,if small boy kill rat,chop am,kill fish,chop am alone.the day he kill oran gidigbha,hin go carry am go house for his parent.... Lolz  | 
	09/01/2013 11:07 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		21587 msgs. 
		Golden Ball 
		
	 | 
	
		 chikaotuu said: Oyewale said: chikaotuu said: midd said: Guy, if dem retain me again, make una no talk oo!. Cos i jes finish yabin one manager finish for PM hahahahahaha! I no fit laf.... U go find trouble come dey hid for our back abi? Hahahahahahhahaha. dont say that now,hin b our pikkin na,remember,if small boy kill rat,chop am,kill fish,chop am alone.the day he kill oran gidigbha,hin go carry am go house for his parent.... Lolz hahahahahahaha  | 
	09/01/2013 11:08 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 2748 msgs. 
		Best scorer 
		
	 | 
	
		I told d guy make hin sell me IM oo, he talk say hin go gree no less dan 160mil, agreed. I cun find d money finish, he cun sell playa to anoda person. Na so i vex . | 
	09/01/2013 11:12 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		2186 msgs. 
		Best scorer 
		
	 | 
	
		 Oyewale said: midd said: Oyewale said: chikaotuu said: Oye, u dey sleep at all? i no suppose to o......life is a battle field... No bobo us for here, na Food you dey coook jare!! You take this SM soooooooooo serious, chaaaaaaaaiiii! u don vex........... chai, na only ds wrd 'sarcasm' b ur best wrd 4 oyinbo lang?  | 
	09/01/2013 11:13 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 2748 msgs. 
		Best scorer 
		
	 | 
	
		 elfolksy said: Oyewale said: midd said: Oyewale said: chikaotuu said: Oye, u dey sleep at all? i no suppose to o......life is a battle field... No bobo us for here, na Food you dey coook jare!! You take this SM soooooooooo serious, chaaaaaaaaiiii! u don vex........... chai, na only ds wrd 'sarcasm' b ur best wrd 4 oyinbo lang? no mind d guy, he wan show say he go sch.  | 
	09/01/2013 11:15 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		2032 msgs. 
		Best scorer 
		
	 | 
	
		 midd said: I told d guy make hin sell me IM oo, he talk say hin go gree no less dan 160mil, agreed. I cun find d money finish, he cun sell playa to anoda person. Na so i vex . Lolz... Maybe u waste tym na  | 
	09/01/2013 11:17 | 
| - Div/Gr | ||