Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! | Date | |
---|---|---|
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
Juhulius said: Oyewale said: Juhulius said: Oyewale said: Juhulius said: Oyewale said: Juhulius said: Oyewale said: Juhulius said: Oyewale said: Hey,juhulius,abeg,4 Gods sake,who is GBEMI... yeeeeeeeeeeeeee whr u c GBEMI d truth pleeaas i dont kno whc of d gbemi u dey tlk.....PM juhulius...... why u dey call my name abegiiiiiiiiiii ok,you said whc of the gbemi......how many of dem do you have one in my junior squad hahahahahahahahaha,nah,not that one,RL pls hahahahahahahaha oye no dey think am oooooooooo my babe no loud am |
08/01/2013 22:53 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Both una no dey alrite. How Oye knw ya gal!?? Abi Oye don dey chizzle ya gal!!! Chaaaaaiiii!!! This lyf !! | 08/01/2013 23:03 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: Both una no dey alrite. How Oye knw ya gal!?? Abi Oye don dey chizzle ya gal!!! Chaaaaaiiii!!! This lyf !! hahahahahahahahahahaha,i know it juhulius................anyway my regards.... Middd,ya gal jes comot o n she complained of the long evalasting,iroko tree,hope she will be able to come some other time,anyway,my regards too........ |
09/01/2013 01:36 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: midd said: Both una no dey alrite. How Oye knw ya gal!?? Abi Oye don dey chizzle ya gal!!! Chaaaaaiiii!!! This lyf !! hahahahahahahahahahaha,i know it juhulius................anyway my regards.... Middd,ya gal jes comot o n she complained of the long evalasting,iroko tree,hope she will be able to come some other time,anyway,my regards too........ for ur dreamz bro |
09/01/2013 01:38 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: Oyewale said: midd said: Both una no dey alrite. How Oye knw ya gal!?? Abi Oye don dey chizzle ya gal!!! Chaaaaaiiii!!! This lyf !! hahahahahahahahahahaha,i know it juhulius................anyway my regards.... Middd,ya gal jes comot o n she complained of the long evalasting,iroko tree,hope she will be able to come some other time,anyway,my regards too........ for ur dreamz bro hahahahahahahahahaha,am sure she will tell you about it,when you see saw |
09/01/2013 01:40 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Abegi! U wey neva knw how to tie shoe lace, mtcheeeew! Am sure say u neva knw where d hole dey sef... |
09/01/2013 01:47 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: Abegi! U wey neva knw how to tie shoe lace, mtcheeeew! Am sure say u neva knw where d hole dey sef... hahahahahahahahahahahahahahaha...........i wonder o....why she con dey shout 4 hia,like sey i wan kill am,u neva touch am ni.... |
09/01/2013 01:49 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: midd said: Abegi! U wey neva knw how to tie shoe lace, mtcheeeew! Am sure say u neva knw where d hole dey sef... hahahahahahahahahahahahahahaha...........i wonder o....why she con dey shout 4 hia,like sey i wan kill am,u neva touch am ni.... y u jes dey suffa ursef lyk dis, hope u are not trying some hallucinatin spell 4 dere, i pity u oo ! |
09/01/2013 01:53 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: Oyewale said: midd said: Abegi! U wey neva knw how to tie shoe lace, mtcheeeew! Am sure say u neva knw where d hole dey sef... hahahahahahahahahahahahahahaha...........i wonder o....why she con dey shout 4 hia,like sey i wan kill am,u neva touch am ni.... y u jes dey suffa ursef lyk dis, hope u are not trying some hallucinatin spell 4 dere, i pity u oo ! hahahahahahahahahaha,boy,no be hallucinatin o......anyway sha.........me just like charging you,and it 2am battery full,midd |
09/01/2013 01:57 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Guy, i can c u nid to rest ur brain. Abeg, go sleep so we can make sense | 09/01/2013 02:06 |
- Div/Gr | ||